Back to Top

Mzone Mali featuring Ojhey - 80's Lyrics



Mzone Mali featuring Ojhey - 80's Lyrics




Egbe
Ahan
Riddim killa
Riddim killa
This one no be play you know o ahhh
Ohhh yeahh ehh

Ngozi ngozi
Wetin you carry full body
Me I go like too gum body
Me go I go like to touch bobi
She say
Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah

Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah

As she come around
I dey play my song
She dey feel the vibe
Dem she come dey dance
She start to shake body
I start to spray money
Oooh yeah yeah
She go gbum madu le

She dey always dey online yeah
She want make we do face time yeah
She say she like sixty nine
I say whaaaaat
She say takashi sixty nine

Okkk
As i enter she say mogbe
Abegi help me see gbege
Abi you think you say
Me i dey play
Abegi bring your waist come

Ngozi ngozi
Wetin you carry full body
Me I go like too gum body
Me go I go like to touch bobi
She say
Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah

Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah

Ehhh Jejely o
She want this love o tenderly o o
As i dey for you
Shey you go dey for me too

Na she be best
Aye
Forget all dem rest
Aye ooo
Na she be my bird
Aye
Come inside my nest
Aye ooo

Ngozi ngozi
Wetin you carry full body
Me I go like too gum body
Me go I go like to touch bobi
She say
Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah

Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Egbe
Ahan
Riddim killa
Riddim killa
This one no be play you know o ahhh
Ohhh yeahh ehh

Ngozi ngozi
Wetin you carry full body
Me I go like too gum body
Me go I go like to touch bobi
She say
Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah

Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah

As she come around
I dey play my song
She dey feel the vibe
Dem she come dey dance
She start to shake body
I start to spray money
Oooh yeah yeah
She go gbum madu le

She dey always dey online yeah
She want make we do face time yeah
She say she like sixty nine
I say whaaaaat
She say takashi sixty nine

Okkk
As i enter she say mogbe
Abegi help me see gbege
Abi you think you say
Me i dey play
Abegi bring your waist come

Ngozi ngozi
Wetin you carry full body
Me I go like too gum body
Me go I go like to touch bobi
She say
Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah

Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah

Ehhh Jejely o
She want this love o tenderly o o
As i dey for you
Shey you go dey for me too

Na she be best
Aye
Forget all dem rest
Aye ooo
Na she be my bird
Aye
Come inside my nest
Aye ooo

Ngozi ngozi
Wetin you carry full body
Me I go like too gum body
Me go I go like to touch bobi
She say
Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah

Nothing dey shelele
She like the gbedu nene
Na so she con dey whyn
Na so she con dey dance
Ohhh yeah yeah
[ Correct these Lyrics ]




Mzone Mali featuring Ojhey - 80's Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet