Time no wait for no man
That's why
I steady on my grind
No time to chase woman
Cus Money on my mind
I get Rolex
But na Oluwa know my time
My time
We working on a daily
This people
Dem no wan pay me
24 hours
We flexing on daily
See this people
Nah dem dey hail me
Dey Hail me
We working on a daily
24 hours
We flexing on daily
See this people
Dem nor wan pay me
Nah same people dey cum dey hail
Dey hail
Na the same street way we Dey When Dem pour The boy water.
No body believe the boy
Even the boy fall for inside water
Nah the same street we dey when the boy still blow up
Who be that person wey Dey talk say
Me I nor go better.
Oya back to sender
I be Diamond
Money done come
Oluwa defender
Some of my friends
Are all pretenders
They are all pretenders
Win everyday
I be my pathfinder
Oluwa put me on top
With No traffic
We be Trips nor stop
Praying nor stop
24 hours
We flexing
Time no wait for no man
That's why
I steady on my grind
No time to chase woman
Cus Money on my mind
I get Rolex
But na Oluwa know my time
My time
We working on a daily
This people
Dem no wan pay me
24 hours
We flexing on daily
See this people
Nah dem dey hail me
Dey Hail me
We working on a daily
24 hours
We flexing on daily
See this people
Dem nor wan pay me
Nah same people dey cum dey hail
Dey hail
Nothing way dem go do
Way go bring us down.
Oluwa defender
Thank God for his blessing
Living my life everyday
Without No stressing
Out of pressure
No stressing
Getting it
The drip
Dripping
Body so wet
High fashion shit
Party nor stop
Like Ramajago
Jago