I change my lifestyle
Dem say i dey proud with style
No freestyle no freestyle
Omoyen fe fimi gba star
No wahala
Mi o fe wahala
Ahh i dey face my life
Na money gan gan be koko
If money dey you be bobo
If money dey
If money dey
If money dey
If money dey
Mole gbo omo meji (mole gbo omo meji )
Mole gbe omo mefa (mole gbe omo mafa )
Moma ra bentley (moma ra bentley)
Moma ra ferrari (moma ra ferrari)
Mole gbo omo meji (mole gbo omo meji )
Mole gbe omo mefa (mole gbe omo mafa )
Moma ra bentley (moma ra bentley)
Moma ra ferrari (moma ra ferrari)
Wahala
I fit give you one kobo kin fi gba ten dollar
I be devil of my time you can ask Mandela
F*ck anybody toba ni kin ma dola
Moma gbomo meji out of my ten dollar
No mad
Mo crazy gan
Moman tiro ese mi dada bi jigan
Mo like wahala kodigba tebaso
So da weyre mo kodigba taba boso
Mo pe newworld koba mi gbe omo wa plateau
Momo pe ofe sere
So I fit play too
Ama se weyre funyin one kind one two
Eru weyre ni n benben unnn
Kosetu
If I no get money before 30 kin payin
Family no go send if I no get shingbain
My mummy dey hustle from night till dawn
I wan get bastard money make them call me Idan (don)
Mi okere mi okere oh
Awon guys mi won sere oh
Go hard or you go home
You better learn from your sorrow
All i care about Now is money
If e no be money
No dey call me
The money long
The money big
Make e just dey plenty plenty gan
If money dey
If money dey
If money dey
If money dey
Mole gbo omo meji (mole gbo omo meji )
Mole gbe omo mefa (mole gbe omo mafa )
Moma ra bentley (moma ra bentley)
Moma ra ferrari (moma ra ferrari)
Mole gbo omo meji (mole gbo omo meji )
Mole gbe omo mefa (mole gbe omo mafa )
Moma ra bentley (moma ra bentley)
Moma ra ferrari (moma ra ferrari)