Bae your back e go kill person
E too much e fit ruin person
Gimme small make I chop testing
I no go reach southing I go stop westing
E be like say you no know person
You can ask Nigel na me train Messi I
I ride Benzes I don't smoke Benson
My money is so large e no get settings
So now
E too much e won burst
E too much e won burst
E too much e won burst
Wo tinba binu tan I go dash my neighbor
E too much e won burst
E too much e won burst
E too much e won burst
Wo tinba binu tan
I get money wey past money
Fine fine girls them dey call me honey
See all the boys them dey shake body
Dance to the beat make I spray you money
Alert kan ti wole ti n ba paruwoju won ma ka mi mole
Eru gan ba gtb ama need lati wire wo fidelity
Ni tori efcc ton ba gbo tan ba mo them go rule everything
I won shutdown all the club I wan buy everywhere I wan buy everything
So call amaka make she call Kafaya
Call Kafaya make she call Suliya
Call Suliya make she call Rebecca
Make them no waist time make dem call habeeba
Bae your back e go kill person
E too much e fit ruin person
Gimme small make I chop testing
I no go reach southing I go stop westing
E be like say you no know person
You can ask Nigel na me train Messi I
I ride Benze's I don't smoke Benson
My money is so large e no get settings
So now
E too much e won burst
E too much e won burst
E too much e won burst
Wo tinba binu tan I go dash my neighbor
E too much e won burst
E too much e won burst
E too much e won burst
Wo tinba binu tan I go give my neighbor
Erima stand fit oo
Cause all that you seek me I gat it oo
The keys to my Porsche you can have it oo
Be my chioma me as the obo
Oporporpor owo por okunle
Kin lonwa to tu fetule
Ti ko la bawon
Give them this pawon
Money go fit us
Na why bad belle dey hate us
Everybody just dey look us
The money too much alaye malo f*ckup
Shi won wole pelu bumshort
Gbe ori wole pelu dredlock
Everyday na me dey chop up
Na me be the boss na them be the actor osha mo
Bae your back e go kill person
E too much e fit ruin person
Gimme small make I chop testing
I no go reach southing I go stop westing
E be like say you no know person
You can ask Nigel na me train Messi I
I ride benzes I don't smoke Benson
My money is so large e no get settings
So now
E too much e won burst
E too much e won burst
E too much e won burst
Wo tinba binu tan I go dash my neighbor
E too much e won burst
E too much e won burst
E too much e won burst
Wo tinba binu tan I go give my neighbor