Yeah yeah
(Background voice)
Ah Nilo pon dis oo
Yeh yeah!
Alla dem dey my way
Alla dem dema wanting to pull me down
They want to spoil my dey
But Oluwa guide me
Get me going the places them no believe i fit fit
I prayed for grace
Now the blessings are coming in thanks to Jah
They want to spoil my dey
But Oluwa guide me
Get me going the places them no believe
I fit fit
(Dem fit carry me?
Now me say who jah bless no man curse
Nah me say me who jah bless no man curse
(Background harmony )
Dem no go fit stop mann
Dem no go fit stop mann
Oluwa guide me o
Oluwa protect me o
Oluwa giving me everything I needed o
Dema be vexing for me o
Dema be para for me o
Cause the boy balling everyday no going back o
Alla them wanting me down
But erima praying for me o
I'm never lonely alone
Mama tell me say my son na music ebe o
Got me thinking Micheal Jah
Oluwa wakpelumi o I'm not alone
(Background harmony)
Them no go fit stop mann
Them no go fit stop mann
Ah me say wetin mann do why they want me dead?
Wetin man do why they wish me bad ?
Wetin mann do why they want me dead?
Wetin mann do why they wish me bad ?
Me say wetin mann do why they want me dead?
Wetin mann do why they wish me bad ?
Wetin mann do why they want me dead?
Wetin mann do why they wish me bad ?
(Background harmony)
Them no go fit stop mann
Them no go fit stop mann
Nilomann o Nilomann o
Eh yeah
Ah Nilo pon dis oo