Back to Top

Niro Walter - Flexx Lyrics

Niro Walter - Flexx Lyrics

I wan dey flex cause i no get e option
Dem wan dey test but dem no get e doctor
I only no myself don't you hate on me

Comont from side make i feel breeze
Man na bad man but na good things
I am a shade but i see things lelele
Capital money like i am ibliss yaba
Even when i smoke kalakuti, yaba eeh
I no dey talk but i do things

Me i wan flex, flex
Me i wan flex no send nobody
Me i wan flex, flex
Me i wan flex no send nobody
Call all the chics dem bad
Come to my hood make we shark up some hene
Me i wan flex, flex
Me i wan flex no send nobody

I think i am having a good time
Na you i wan give that gucci bag hmmmm
Show me tha putta
Niro and magic this one go too brutta
This beat e go wound person
Nor be wetin dem they tell person
Another day dem go learn lesson, aaaah
When e drop them go hear person naaaa

This night i go spend all my dollars hmmm
Fot otedola hmm
Bring that your sister, the one when e get e big biggi backa
This night i go spend all my dollars, yaba
Fot otedola hmm, yaba
Spend on you odor
Baby spend on you odor

Comont from side make i feel breeze
Man na bad man but na good things
I am a shade but i see things
Capital money like i am ibliss... yaba
Even when i smoke kalakuti... yaba eeh
I no dey talk but i do things

Me i wan flex, flex
Me i wan flex no send nobody
Me i wan flex, flex
Me i wan flex no send nobody
Call all the chics dem bad
Come to my hood make we shark up some hene
Me i wan flex,flex
Me i wan flex no send nobody

I wan dey flex cause i no get e option
Dem wan dey test but dem no get e doctor
I only no myself don't you hate on me....don""t hate on me
I try to keep on my working function
I do my thing and i no dey pompus
I live my life don""t hate on me

This night i go spend all my dollars hmmm
Fot otedola hmm
Bring that your sister,the one when e get e big biggi backa
This night i go spend all my dollars... hmm
Fot otedola hmm
Spend on you odor
Baby spend on you odor

Me i wan flex, flex
Me i wan flex no send nobody
Me i wan flex, flex
Me i wan flex no send nobody
Call aa the chics dem bad
Come to my hood make we shark up some hene
Me i wan flex, flex
Me i wan flex no send nobody

I wan dey flex cause i no get e option
Dem wan dey test but dem no get e doctor
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: Niro Walter

Niro Walter - Flexx Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet