Back to Top

Nomzee Melody - Kilimanjaro Lyrics

Nomzee Melody - Kilimanjaro Lyrics

Ehh ohhh ehhh Dem ma fi withstand, its your boy Nomzee Melody

Ehh baby give me hand make I put for my chest make you feel my heart beat ehh
As he dey rise he dey beep and you no know say me I can't sleep yeh

Is it cause I love you like that o
Na why you dey do me like that o
Like ah Kilimanjaro, your love e dey high me pass crack o

Belinda, you dey make I dey call your name
And you dey make I dey go insane
Girl e be you wey I want right now yeah
For your love I be coolie water
For your love ah be Holy water yeh ehh ehh

If you wait for me I swear I no go bother you
Na your beauty wey dey make me just they follow you
Give me your hand let us ride on, i could be your
I could be your,I could be your Superman
Open your heart make I come inside yeh,
Cause I dey feel am for my soul
Baby you'r the only one I want o
You be sugar for my coco
Baby I no want nobody else o yeah

Girl ah go dey with you
I no go let another man come dey play with you and if I hear say yawa gas I go come for you
Make i see the other man wey go come touch you

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Theophilus Iwegbe
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Back to: Nomzee Melody

Nomzee Melody - Kilimanjaro Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Nomzee Melody
Language: English
Length: 2:44
Written by: Theophilus Iwegbe
[Correct Info]
Tags:
No tags yet