Clear road for the man dem
Dem ma fi withstand its your boy Nomzee Melody
Dem mwa dem mwa
Jaymelon
Clear road
I don come with a true matter
Homeboy wey dey see better
Back then I dey enter yawa o
All because I dey waka waka
But now am focused
Pushing everyday is a must
Grinding every time like am cursed
All cause I want, money in the bank as a plus
I don't live life in a rush eh eh eh
Real niggas only, don't fake it you ain't real
My money ma pay, don't f*ck with my business yeh
Real niggas only, don't fake it you ain't real
My money ma pay, don't f*ck with my business
If you love me I go love you yeh
I no go hold grudge against you yeh
And if you real I go stay true yeh
But if you snitch ah go stitch you yeh
If you love me I go love you
I no go hold grudge against you
And if you real I go stay true
But if you snitch ah go stitch you yeh
Mama tell me make i calm down o
Make i no go rush life o
Before I kpai before my time Obrigado
Thank you for your prayers o
Say na Wetin just they keep me oo
Before I kpai o before my time Obrigado yeh
Pushing everyday is a must
Grinding every time like am cursed
All cause I want, money in the bank as a plus
I don't live life in a rush yeh yeh yeh
Real niggas only, don't fake it you ain't real
My money ma pay, don't f*ck with my business yeh
If you love me I go love you yeh
I no go hold grudge against you yeh
And if you real I go stay true yeh
But if you snitch ah go stitch you yeh
If you love me I go love you
I no go hold grudge against you
And if you real I go stay true
But if you snitch ah go stitch you yeh
All my life has been dreams
Praying that I drink and dine with davido
Cruising in a private jet and a Limo
Damn bro that's cool and I really want it
I won't stop till am there
Fighting for my stars I swear I don't care
If you hating me cause may be you scared
Oh yeah
Pushing everyday is a must
Grinding every time like am cursed
All cause I want, money in the bank as a plus
I don't live life in a rush eh eh eh
Real niggas only, don't fake it you ain't real
My money ma pay, don't f*ck with my business yeh
If you love me I go love you yeh
I no go hold grudge against you yeh
And if you real I go stay true yeh
But if you snitch ah go stitch you yeh
If you love me I go love you
I no go hold grudge against you
And if you real I go stay true
But if you snitch ah go stitch you yeh
Oh yeh oh yeh oh yeh
Clear road for the man dem