Back to Top

Nomzee Melody - Recruit Lyrics

Nomzee Melody - Recruit Lyrics

Ehh ta da da da da da da
Oh oh yeh ta da da da da da
Dem ma fi withstand its your boy Nomzee Melody
Eh yeh yeh yeh ohh no, ta da da da da da

Man pikin don suffer, man pikin go blow
Man pikin dey work hard just to get that dough
So if them like make them talk o
Na them get their mouth oh yeh
As I dey go ah no send o, cause I'll be living my life o yea

You must to sign me o
Oh yea oh yea
Me I won know how the thing they go
Oh yea oh yea
Give me one call make my life change o
Oh yea oh yea
Music be the only thing I know
Oh yea oh yea

Am thankful and I'll sing my best for you yeh
My dream is to be a part of your crew
And ama be your soldier ama pull the trigger for you yeh
Even when am down o, I go take a bullet for you yeh

You must to sign me up
You must to sign me up
You must to sign me up
Recruit
You must to sign me up
You gats to sign me up
Oh o you must to sign me up
(Recruit Recruit)

Say
Nobody go stop my shine
Fire born them haters wey they plan their head
Wetin God don start no man can stop I swear
No no no say no man fit stop my shine

Say Nobody go stop my shine
Fire born them haters wey they plan their head
Wetin God don start no man can stop I swear
No no no say no man fit stop my shine oh yeah

I know you nod fi this, when you hear the vibe
I know you nod fi this yeah oh thank the lord
Friends and family gonna be surprise the way I bounce pon this yeh
Only few knows what I have inside me e yea
Omor na natural resources cause the music na talent yea eh

You must to sign me o
Oh yea oh yea
Me I won know how the thing dey go
Oh yea oh yea
Give me one call make my life change o
Oh yea oh yea
Music be the only thing I know
Oh yea oh yea

Am thankful and I'll sing my best for you

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Ehh ta da da da da da da
Oh oh yeh ta da da da da da
Dem ma fi withstand its your boy Nomzee Melody
Eh yeh yeh yeh ohh no, ta da da da da da

Man pikin don suffer, man pikin go blow
Man pikin dey work hard just to get that dough
So if them like make them talk o
Na them get their mouth oh yeh
As I dey go ah no send o, cause I'll be living my life o yea

You must to sign me o
Oh yea oh yea
Me I won know how the thing they go
Oh yea oh yea
Give me one call make my life change o
Oh yea oh yea
Music be the only thing I know
Oh yea oh yea

Am thankful and I'll sing my best for you yeh
My dream is to be a part of your crew
And ama be your soldier ama pull the trigger for you yeh
Even when am down o, I go take a bullet for you yeh

You must to sign me up
You must to sign me up
You must to sign me up
Recruit
You must to sign me up
You gats to sign me up
Oh o you must to sign me up
(Recruit Recruit)

Say
Nobody go stop my shine
Fire born them haters wey they plan their head
Wetin God don start no man can stop I swear
No no no say no man fit stop my shine

Say Nobody go stop my shine
Fire born them haters wey they plan their head
Wetin God don start no man can stop I swear
No no no say no man fit stop my shine oh yeah

I know you nod fi this, when you hear the vibe
I know you nod fi this yeah oh thank the lord
Friends and family gonna be surprise the way I bounce pon this yeh
Only few knows what I have inside me e yea
Omor na natural resources cause the music na talent yea eh

You must to sign me o
Oh yea oh yea
Me I won know how the thing dey go
Oh yea oh yea
Give me one call make my life change o
Oh yea oh yea
Music be the only thing I know
Oh yea oh yea

Am thankful and I'll sing my best for you
My dream is to be a part of your crew
And ama be your soldier ama pull the trigger for you yeh
Even when am down o, I go take a bullet for you yeh

You must to sign me up
You must to sign me up
You must to sign me up
Recruit
You must to sign me up
You gats to sign me up
Oh o you must to sign me up
(Recruit Recruit)
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Theophilus Iwegbe
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Back to: Nomzee Melody

Nomzee Melody - Recruit Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Nomzee Melody
Language: English
Length: 3:50
Written by: Theophilus Iwegbe
[Correct Info]
Tags:
No tags yet