Back to Top

Norchkingz - NSNS (feat. Attitude Rap) Lyrics

Norchkingz - NSNS (feat. Attitude Rap) Lyrics

No slip
No sleep
Kosorun lojumi until timba gbowo
Iffi be illegal, do am them go laugh if you borrow
Guide last year guide, Guide today guide tomorrow
Timba benzo, matungba camaro
Pawo pawo NOBODY care how you make you dough
Gbawo gbawo Get the kpa and chop your kpo
No slip
No sleep
Kosorun loju mii
No slip
No sleep
Timbagbowo yodumi

Farouk don turn old taker
Dem no Dey gba money again
Including Bolu and uchena
Omoope ni muller
E still Dey collect money go
E no Dey let them rest for cali
Everyday lofin y'owo
Ojojumo e dey comot money
Muller come gbeh the squad
I no get, you no get
But him go drop
Muller wan buy shoe but him no fii cop
Where muller money go
Where muller dough
E don finish for aza
Pesin wey first disappear,
Nah him serious babe CHINAZA
Chinaza tilo
Tori owo titan
When muller gbera
Muller kana

Muller no follow dem calm down
Muller dey run from sapa
Muller ready to go harder
Muller na sharp guy
Muller tio gbo pa
Buh no sleeping joor
Lagidi torunbo
Worki nilo ko gbo
Opolopor ko gor
Chinasa lor ko foor
Gba ceaser mu ko nor
Pa Yankee lor joor

Pawo pawo NOBODY care how you make you dough
Gbawo gbawo Get the kpa and chop your kpo
No slip
No sleep
Kosorun loju mii
No slip
No sleep
Timbagbowo yodumi
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

No slip
No sleep
Kosorun lojumi until timba gbowo
Iffi be illegal, do am them go laugh if you borrow
Guide last year guide, Guide today guide tomorrow
Timba benzo, matungba camaro
Pawo pawo NOBODY care how you make you dough
Gbawo gbawo Get the kpa and chop your kpo
No slip
No sleep
Kosorun loju mii
No slip
No sleep
Timbagbowo yodumi

Farouk don turn old taker
Dem no Dey gba money again
Including Bolu and uchena
Omoope ni muller
E still Dey collect money go
E no Dey let them rest for cali
Everyday lofin y'owo
Ojojumo e dey comot money
Muller come gbeh the squad
I no get, you no get
But him go drop
Muller wan buy shoe but him no fii cop
Where muller money go
Where muller dough
E don finish for aza
Pesin wey first disappear,
Nah him serious babe CHINAZA
Chinaza tilo
Tori owo titan
When muller gbera
Muller kana

No slip
No sleep
Kosorun lojumi until timba gbowo
Iffi be illegal, do am them go laugh if you borrow
Guide last year guide, Guide today guide tomorrow
Timba benzo, matungba camaro
Pawo pawo NOBODY care how you make you dough
Gbawo gbawo Get the kpa and chop your kpo
No slip
No sleep
Kosorun loju mii
No slip
No sleep
Timbagbowo yodumi

Muller no follow dem calm down
Muller dey run from sapa
Muller ready to go harder
Muller na sharp guy
Muller tio gbo pa
Buh no sleeping joor
Lagidi torunbo
Worki nilo ko gbo
Opolopor ko gor
Chinasa lor ko foor
Gba ceaser mu ko nor
Pa Yankee lor joor

Pawo pawo NOBODY care how you make you dough
Gbawo gbawo Get the kpa and chop your kpo
No slip
No sleep
Kosorun loju mii
No slip
No sleep
Timbagbowo yodumi
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Noah Adesoye
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Norchkingz

Norchkingz - NSNS (feat. Attitude Rap) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Norchkingz
Language: English
Length: 2:35
Written by: Noah Adesoye
[Correct Info]
Tags:
No tags yet