So manna bad man them
Demma stand for my door
With dem knife and dem hearse
Dem wan scatter my plans
Dem just de vex
Demma para
Demma look me inna face
Dem wan break my defense
You swear with tha earth and you keep making threats
You don't know who you messing with
Don't play with me
Make you no joke with me
I kneel
I pray
I pray some days
Dem never wanna see a son of man elevate
Badman killa
Me De physical fit
I look up to Jah
He ma clear my space
Roll me a loud make I yarn u d case
Sommana bad man Dem wan make I craze
Madder than maddest them born me a craze
Nigga man burn I'm a lion unchained
Bad energy far away, come again in another day
Say make I roll make I run my race, Arizona for my hands all day
Bad energy far away, come again in another day
Say make I roll make u run my race,Rasta man is ah high all day
From planet Zinna, me land Nigeria
From Nigeria , me ah go pitakwa
Born a sinna Born a healer
Since back in the days I Dey sip ribena
These thoughts dey trigger from my villa
Rest in peace to my sis clementina
My plug man nigga wey chop my muller
E Dey burokiri e Dey jam lukozina
I kneel
I pray
I pray some days
They never wanna see a son of man elevate
Badman killa
Me De physical fit
I look up to Jah
He ma clear my space
Roll me a loud make I yarn u d case
Sommana bad man wan make I craze
Madder than maddest them born me a craze
Nigga man burn I'm a lion unchanged
Bad energy far away, come again in another day
Say make I roll make I run my race, Arizona for my hands all day
Bad energy far away, come again in another day
Say make I roll make u run my race,Rasta man is ah high all day
Mi de do wetin ah suppose to do
I fear no man
Me myself na one man squad
Bad energy no come close to me
I cary my fire
My 44 my dagger and sword
Badman keep away from me
Touch my fire
I smoke you out like Igbo
Demma think sey demma bring me low
That themma crush my soul
But they them them never know
Bad energy far away, come again in another day
Say make I roll make I run my race, Arizona for my hands all day
Bad energy far away, come again in another day, say make I roll make I run my race
Rasta man is ah high all day