Back to Top

Nuelsim Cody - FaceTime Lyrics



Nuelsim Cody - FaceTime Lyrics




One time
One time no be two time
Tell me, make I go time it
Our first time no be last time
Will you love me for your lifetime?
As I dey shoot, no dey miss timing
Ring me make we FaceTime oh
Make we FaceTime oh ooh

And I go follow you yea
You need a man wey go love you well
For your love I fell
This girl don put me a spell
Wanna take it all night
Ice cream we go take it all night
All your matter go dey concern me
E go concern me oh

Make it one time
One time no be two time
Tell me, make I go time it
Our first time no be last time
Will you love me for your lifetime?
As I dey shoot no dey miss timing
Ring me make we FaceTime oh
Make we FaceTime oh ooh

Oya boogie down low
Queen of the jungle
Yea, we getting entangled
Other guys go dey anchor me
But for their mind dem go jealous me
For their mind dem go say bullshit
Yea, that's a heart of a man
Baby, that's a heart of a man
Oya, go crazy
For your love me I go crazy
Oya dance with me
You wanna Jackson or make it Breezy
First time and I'm catching feelings
Caught in the wheels and I'm cat wheeling
Your love go come tie me
Leave me no go untie me oh

Make it one time
One time no be two time
Tell me, make I go time it
Our first time no be last time
Will you love me for your lifetime?
As I dey shoot no dey miss timing
Ring me make we FaceTime oh
Make we FaceTime ooh

She said malo
Malo
Oh oh malo
Malo

Malo
Malo oh
Oh oh malo
Malo
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




One time
One time no be two time
Tell me, make I go time it
Our first time no be last time
Will you love me for your lifetime?
As I dey shoot, no dey miss timing
Ring me make we FaceTime oh
Make we FaceTime oh ooh

And I go follow you yea
You need a man wey go love you well
For your love I fell
This girl don put me a spell
Wanna take it all night
Ice cream we go take it all night
All your matter go dey concern me
E go concern me oh

Make it one time
One time no be two time
Tell me, make I go time it
Our first time no be last time
Will you love me for your lifetime?
As I dey shoot no dey miss timing
Ring me make we FaceTime oh
Make we FaceTime oh ooh

Oya boogie down low
Queen of the jungle
Yea, we getting entangled
Other guys go dey anchor me
But for their mind dem go jealous me
For their mind dem go say bullshit
Yea, that's a heart of a man
Baby, that's a heart of a man
Oya, go crazy
For your love me I go crazy
Oya dance with me
You wanna Jackson or make it Breezy
First time and I'm catching feelings
Caught in the wheels and I'm cat wheeling
Your love go come tie me
Leave me no go untie me oh

Make it one time
One time no be two time
Tell me, make I go time it
Our first time no be last time
Will you love me for your lifetime?
As I dey shoot no dey miss timing
Ring me make we FaceTime oh
Make we FaceTime ooh

She said malo
Malo
Oh oh malo
Malo

Malo
Malo oh
Oh oh malo
Malo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Emmanuel Nwaneke
Copyright: Lyrics © Emmanuel Nwaneke

Back to: Nuelsim Cody



Nuelsim Cody - FaceTime Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Nuelsim Cody
Written by: Emmanuel Nwaneke

Tags:
No tags yet