Back to Top

OD Woods - Belinda (feat. Magnito) Lyrics

Official

Uh uh uh uh
Uh uh uh uh
Oh Yh oh yh
Uh uh uh uh
Uh uh uh uh
Oh Yh
I no go lie baby girl I feel your package
E be your back wey dey cause many damage
You be the kinda girl wey man go fit to die for na na na

Shey na today
Shey na tomorrow baby
When you go come into my yard
Make we discuss this matter
Shey na today
Shey na tomorrow baby
When you go come into my life
Make you come chop my money
I still dey wonder why you choose me
E get as you dey do me
Do you really love me for real
Or you just want to do me
Girl open up for me
I just wanna know how you feeling
Know how you feeling eh eh
Belinda Belinda
Oh my darling Belinda
See Wetin you carry Belinda
You turning me to a believer

We started this whole thing from beginning
SA girl whatchu say
Okay from beninging
She come dig gold
Okay from the digging
Now we started joking oh
Okay from the kidding
Ka san na Sama wata yarinya a wani biki ne
Ta na da tsabta
Yarinya mai bakin Jiki ne
Nasa Makunli na cikin ta kuma taki In Cire
Tana da Zaarki Kaman Rake
Kawo reke In Pere
Na her dey make me dey
Put one and two together
We dey indoors on a regular
Due to weather
I don do to mechanic
What you do to welder
Na she be my trophy
Me I don win the medal
As I wan marry my girl
Dem begin ask for cow, ask for goat
My brother dey de ask for fowl
Dem wan my bank account then
I asked her how
Me and Od woods dey ball
Make you ask howfa

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Andrew Ikon, Mohammed Adamu
Copyright: Lyrics © HAITIAN MUSIC INDUSTRY, O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: OD Woods

OD Woods - Belinda (feat. Magnito) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: OD Woods
Language: English
Length: 3:50
Written by: Andrew Ikon, Mohammed Adamu
[Correct Info]
Tags:
No tags yet