Back to Top

ODUMODUBLVCK - Pity This Boy Lyrics

ODUMODUBLVCK - Pity This Boy Lyrics
Official

[ Featuring Victony ]

Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
Ge records, you get me? Odumodublvck
(Stub?)
(Niphkeys) KEYS!

They for like pity this boy
Everyday na billing, with their shameful decoy (full decoy, oh decoy, Shege!)
I for don turn visitor, overstay my welcome
But I for chop full insult (full insult), chop full insult (KALA)

Even my mama join dem
My grandma join, my papa join
But my Shima comes first (Stub boy), Brown Hermes (let's go)
Come to my doorstep (kor kor kor, kor kor kor, kor kor kor, kor kor kor kor kor kor)
Agberos! All of dem are sorted (Kala)
I go pay deve yeah

'Modu give me money make I wound person, ey (make I wound person, wound person)
I no dey carry Kele wey no like shopping (Ejobe)
Gucci, Fendi, Versace, Nike, She can look sporty (ee)
She no wan turn to orobo kibor-bor-bor-bor
But she dey bill me like orobokibo

Kalamantus, press am quickly (oya na)
The whole of Zone 1 dey my building
Mummy shut the door, they wan beg me
Food and school fees
Some of dem go use the money camp okpo blow wiwi

They for like pity this boy (pity this boy)
Everyday na billing, with their shameful decoy (shameful decoy, oh decoy)
I for don turn visitor (turn visitor), overstay my welcome
But I for chop full insult (shege), chop full insult (bastard)

Ay, Oyoyo yea-e-yea
You know that Kele wey dey stay for obodo-yibo
Steady recharge am for dollars o (big)
Oyoyo yea-e-yea (OP)

The one for here no dey hear word o
Samantha sef e dey learn work o
Sexy girls (yea) e dey gang up

If e nor dey Gucci, na Prada
Say Shelly, Addis Ababa
Solomon Gundy, with the fast life o
It's plenty, She call me Santa
Ehn-ehn, exclusive, Bahamas
Balling and balling o, Mo Mamba
No be choice o, no be data
Baby, calculate our numbers

They for like pity this boy (pity this boy, aiiii)
Everyday na billing, with their shameful decoy (shameful decoy, oh decoy, Shege!)
(Baby, calculate our numbers)
I for don turn visitor (I for, I for), overstay my welcome (I for)
But I for chop full insult (Stub), chop full insult (ahn)

Even my mama join dem ('swear)
My grandma join, my papa join
But my Shima comes first, Brown Hermes

Come to my doorstep (KALA, Ye-ay-ay)
Agberos! All of dem are sorted (Kala)
I go pay deve

'Modu, give me Kala, make I kpoof person calculate our numbers
Wey no like shopping oh baby, calculate our numbers
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

Black sheep forever, black sheep for life
Rebels until we die
Antiworld gangsters
Ge Records, you get me? Odumodublvck
Stub?
Niphkeys! KEYS!

They should pity this boy
Every day it's constant demands with their shameful tricks
I should've become just a visitor, overstayed my welcome
But I've had to endure full insults

Even my mom joined them
My grandma joined, my dad joined
But my Shima comes first
Brown Hermes
Come to my doorstep
The street thugs—I've handled them all
I'll pay the street tax

'Modu, give me money so I can hurt someone
I don't hang with girls who don't like shopping
Gucci, Fendi, Versace, Nike—she can dress sporty
She doesn't want to get fat
But she still asks me for money like a greedy person

Kalamantus, press it quickly
All of Zone 1 is in my building
Mom, shut the door—they're here to beg me
For food and school fees
Some of them will use that money to buy weed and get high

They should pity this boy
Every day it's constant demands with their shameful tricks
I should've become just a visitor, overstayed my welcome
But I've had to endure full insults

Oyoyo yea-e-yea
You know that girl who lives abroad
I'm constantly recharging her phone with dollars

The one here doesn't listen
Even Samantha is still learning the ropes
Sexy girls are grouping up

If it's not Gucci, then it's Prada
Say Shelly, Addis Ababa
Solomon Gundy, living the fast life
It's plenty—she calls me Santa
Exclusive trips to the Bahamas
Ballin' and ballin', like Mo Mamba
It's not by choice or data

The street thugs—all of them are handled
I'll pay the street tax

'Modu, give me money so I can take someone out
She doesn't like shopping, oh baby, calculate our numbers
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Tochukwu Ojugwu, Anthony Ebuka Victor
Copyright: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Back to: ODUMODUBLVCK

ODUMODUBLVCK - Pity This Boy Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: ODUMODUBLVCK
Featuring: Victony
Genre(s): Afrobeats
Language: English
Length: 2:45
Written by: Tochukwu Ojugwu, Anthony Ebuka Victor
Released: February 7th, 2025
Year: 2025
[Correct Info]
Tags:
No tags yet