Osagioduwa
Oduwa. Bros how far? We gather dey now, Haba DoDo!
All this women dey give me stress
Ah If you see wetin dem don use my eye see. Listen sha
As a sharp street boy
I say make I go step
I come see this one babe
Man, her body too set
How far, baby girl, make you tell me your name
I get party for club I for like make you come
Okay, I'll be there, plenty shayo go dey?
Of course, I be boss, plenty shayo go dey
Small time we come link
We come party, we jam
When we reach the hotel, she say
Let's just be friends
Aba, after all the money wey I spend
I no like this kind talk, beg come make we flirt
Is this how you treat all the girl that you flex?
I was thinking you were a God fearing guy
Abeg, leave that matter, you wan waste my high
Make body gum body, make we feel alright
If she no wan do, make she go!
Make she go, make she go!
If she no wan gree, make she go!
Make she go, make she go!
If she no wan do, make she go!
Make she go, make she go!
If she no wan gree, make she go!
Make she go, make she go!
(Magnito)
See I like the two of them as they both walked in
One said hello, she was slow talking
I hold the shawty hand, na so she hold curtain
I said I like you, she say Magnito show working
I para, na so I halla money changer
Begin scatter money, Immediately my money changed her
I see the baka, shawty carry power ranger
Men mount o, for any danger
(Speaking Housa)
The story get as e be, this one na betta matta (Freshout)
Hello babe
What, What?
Baby I am sorry
Why?
I think I just found my menses
Found what?! You Don't mean it!
One chance
If she no wan do, make she go!
Make she go, make she go!
If she no wan gree, make she go!
Make she go, make she go!
If she no wan do, make she go!
Make she go, make she go!
If she no wan gree, make she go!
Make she go, make she go!