Back to Top

Ola Blaze - Aje Lyrics

Ola Blaze - Aje Lyrics
Official

Ola blaze
Hottest
Ahn ahn
Ahn ahn ahn (John swaga dey craze)
Ahn ahn ahn yeah
Omo me I done dey lose my brain, see na money dey my head every night and day
Omo me I no go dull I swear, before dem start to use my head I go use my sense(my sense)
Baba tete shey o ah ah ah, owo ni koko I dey hustle everyday eh

Aje file mi shey bugbe oo
Owo file mi shey bugbe ehhh
Ola file mi shey bugbe oo
Aje file mi shey bugbe ehhh

Baba tete shey o ah ah ah, owo ni koko I keep bustling everyday eh
Omo me I done dey lose my brain see na money dey my head every night and day
Omo me I no go dull I swear, before dem start to use my head I go use my sense(Aje)
Baba tete shey o ah ah ah, owo ni koko I dey hustle everyday

Dem say me I too rude, dem say me too bad
And me I be young stuner me I wan dey ball
Wanting gbeti mi lo, na money I dey find na deals wey go give me raba I dey find
And me I no go dull myself, make another man no chop my sweat, cuz me I wan dey ball I swear
Aje
Baba tete shey o ah ah ah owo ni koko I dey hustle everyday eh
Baba tete shey o ah ah ah owo ni koko I keep bustling everyday eh
Aje file mi shey bugbe oo
Owo file mi shey bugbe eh
Ola file mi shey bugbe oo
Aje file mi shey bugbe eh

Ola Blaze
Hottest
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: OLAMIDE OJO, BUSAYO AMOSU
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ola Blaze

Ola Blaze - Aje Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Ola Blaze
Language: English
Length: 3:52
Written by: OLAMIDE OJO, BUSAYO AMOSU
[Correct Info]
Tags:
No tags yet