Back to Top

Olabayo - Faraday Lyrics



Olabayo - Faraday Lyrics




Ah Ah Ah
Ah Ah Ah
Olabayo
Hmmmm

Excuse me lady
I be man wey kiss and no tell
I want to show you light
But many just dey choke eye
Dem just dey rumble
Cause na you I choose I carry
Like Dem never see
The man wey love at first sight
Ok see the love
I just wan give you
Babe no time
Oya make you gum me
Make I carry you go places Ohh

Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Oh oh oh
Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Oh Ohh oh

You so sweet like that ahn
Na you I want in my life mmn
I no wan any other
Only You dey do me oh
Ololufemi joor oh
Come and gimme that loving
That kind of
That loving wey you no fit give anybody
Cause na you I wanti oh
I no wan any other oh
Baby Girl I say joor
Joor let's go faraway
Let's go faraway
Let's go faraway
Ohhhh

Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Oh oh oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ah Ah Ah
Ah Ah Ah
Olabayo
Hmmmm

Excuse me lady
I be man wey kiss and no tell
I want to show you light
But many just dey choke eye
Dem just dey rumble
Cause na you I choose I carry
Like Dem never see
The man wey love at first sight
Ok see the love
I just wan give you
Babe no time
Oya make you gum me
Make I carry you go places Ohh

Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Oh oh oh
Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Oh Ohh oh

You so sweet like that ahn
Na you I want in my life mmn
I no wan any other
Only You dey do me oh
Ololufemi joor oh
Come and gimme that loving
That kind of
That loving wey you no fit give anybody
Cause na you I wanti oh
I no wan any other oh
Baby Girl I say joor
Joor let's go faraway
Let's go faraway
Let's go faraway
Ohhhh

Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Faraway oh
Let's go faraway faraway faraway
Make I show you light Michael Faraday
Oh oh oh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Emmanuel Benjamin
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Olabayo



Olabayo - Faraday Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Olabayo
Language: English
Length: 1:59
Written by: Emmanuel Benjamin
[Correct Info]
Tags:
No tags yet