Say,you wonna play me
Underate me
You no know say me be the bad guy wey dem rating
Overrating
Dragon speaking they be like fire pin me Wattin
Ye
Wattin me do wrong wey be like you be waiting
For me downfall cos me no see Wattin
Me do wrong wey be like you hate me
Cos I keep on speaking the fire from me mouth
Dragon speaking what you saying
Dragon speaking what you doing
Dragon speaking what you talking
Dragon speaking fire blazing x2
Casamigos amigos where she goes
Where you come from where me go
Amigoes what me goan do
When me know what you do to me so
Say
Casamigos amigos yeah you know fire pin me so
So,Hot hot,Jo won lent bi poff poff
One puff,you Dey cough
Cough rough tough
That's the ### you want me for
Oladeles here
Hands up
Get down on the floor
Dragon speaking what you saying
Dragon speaking what you talking
Dragon speaking what you doing
Dragon speaking fire blazing x2
On kpono lenu rao rao biti sango
Now you looking like where you one go
Fire blazing,quite amazing
In me life like this is the best thing