Back to Top

Oladon - SuperPower (feat. BRYT) Lyrics



Oladon - SuperPower (feat. BRYT) Lyrics




Ojo la ri ah monu
Dem want know wetin dey give me ginger
Dem want to know my super power

Everyday I dey meditate
No be say, I dey craze
Na money wey dey give me ginger oh
Na the money way Dey give me ginger oo
Yeee Everyday say me I Dey pray
Na me know wetin I Dey face
All the energy with Hennessy
Plenty enemy, baba cover me
Baba, cover mee

Ojo la ri ah monu
Dem want know wetin dey give me ginger
Dem want to know my super power
Dem want to know wetin I chop
Sleep
Ojo la ri ah monu
Dem want know wetin dey give me ginger
Dem want to know my super power
Dem want to know wetin I chop sleep

Gbo gbo wa la logo (logo)
Both the rich and poor (logo)
Omo Ologo take it easy
Life is short
Take your time find your soul
Don't give up , help is on the way
Ah ah help is on the way(be quiet)
Ima look up to God
He gon save me save my soul
I been grinding yeah
I been working everyday


Is alright take your time
More money more love more life
You are perfect design
OLUWA na him co sign
A ti gbowo wun fe be nú
Omo just Dey go nothing do you
When you was broke no one knew you
Now dem wan dey mingle (uhm)
Cus we dey elevate
I been grinding have grinder for many days
Na the money I dey chase
Na my time I dey wait no be better days

Ola Don
Ojo la ri ah monu
Dem want know wetin dey give me ginger
Dem want to know my super power
Dem want to know wetin I chop sleep
Ojo la ri ah monu
Dem want know wetin dey give me ginger
Dem want to know my super power
Dem want to know wetin I chop sleep

Sleep sleep sleep sleep
Mo ki suń
I know Dey sleep
Mo gba owo
Omo olope
I know Dey sleep sleep oh
Mo ki suñ
Sho mo pe mo pe owo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ojo la ri ah monu
Dem want know wetin dey give me ginger
Dem want to know my super power

Everyday I dey meditate
No be say, I dey craze
Na money wey dey give me ginger oh
Na the money way Dey give me ginger oo
Yeee Everyday say me I Dey pray
Na me know wetin I Dey face
All the energy with Hennessy
Plenty enemy, baba cover me
Baba, cover mee

Ojo la ri ah monu
Dem want know wetin dey give me ginger
Dem want to know my super power
Dem want to know wetin I chop
Sleep
Ojo la ri ah monu
Dem want know wetin dey give me ginger
Dem want to know my super power
Dem want to know wetin I chop sleep

Gbo gbo wa la logo (logo)
Both the rich and poor (logo)
Omo Ologo take it easy
Life is short
Take your time find your soul
Don't give up , help is on the way
Ah ah help is on the way(be quiet)
Ima look up to God
He gon save me save my soul
I been grinding yeah
I been working everyday


Is alright take your time
More money more love more life
You are perfect design
OLUWA na him co sign
A ti gbowo wun fe be nú
Omo just Dey go nothing do you
When you was broke no one knew you
Now dem wan dey mingle (uhm)
Cus we dey elevate
I been grinding have grinder for many days
Na the money I dey chase
Na my time I dey wait no be better days

Ola Don
Ojo la ri ah monu
Dem want know wetin dey give me ginger
Dem want to know my super power
Dem want to know wetin I chop sleep
Ojo la ri ah monu
Dem want know wetin dey give me ginger
Dem want to know my super power
Dem want to know wetin I chop sleep

Sleep sleep sleep sleep
Mo ki suń
I know Dey sleep
Mo gba owo
Omo olope
I know Dey sleep sleep oh
Mo ki suñ
Sho mo pe mo pe owo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Afolayan Olajuwon, EJIMADU BRIGHT
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Oladon



Oladon - SuperPower (feat. BRYT) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Oladon
Language: English
Length: 2:53
Written by: Afolayan Olajuwon, EJIMADU BRIGHT
[Correct Info]
Tags:
No tags yet