Make i be your bobo
Oh girl you sweet like jollof
Knock for your door po po po
Me I wan carry you commot
Nobody fine reach you my lover
The mother of my daughters
Fine like cinderella
Would you enter my umbrella
So make you no fear
I'm the one for you
Nothing wey dem fit do for you
Cus this love
Omoge see
You don make me fall in love
You don make me fall in love
You don make me fall in love
Girl I've been knocking on your door
Only you only you I dey see
Only you I dey miss
Only you my baby
Na only you dey for me
Only you only you I dey see
Only you I dey miss
Only you my baby
Na only you dey for me
Smile
Make you smile for me my lover
Just me and you together
You know we doing this forever
Oh girl shey you know say
Na only you dey pull my trigger
(Na only you)
Oh girl shey you know
Say na only you dey give me liver
You don make me fall in love
You don make me fall in love
You don make me fall in love
Girl I've been knocking on your door
Only you only you I dey see
Only you I dey miss
Only you my baby
Na only you dey for me
Only you only you I dey see
Only you I dey miss
Only you my baby
Na only you dey for me
I don't want anybody
To break my heart
I'm scared
I don't want
I just want to be on my own for now
Because when your heart
When somebody breaks your heart
It's so painful
You don make me fall in love
You don make me fall in love
You don make me fall in love
Girl I've been knocking on your door
Only you only you I dey see
Only you I dey miss
Only you my baby
Na only you dey for me
Only you only you I dey see
Only you I dey miss
Only you my baby
Na only you dey for me