Just like yesterday eh
When we start the game eh
Ouuhh weeh, ahn ahn
Moni Kori bami se eh
No time no time, girlie no dulling( no dulling)
Where the money dey please tell me
Girl I b need you my side
Sey Make you come dey my side
Omotenna moni oti toh, oti toh o, eh
E dey eeh
E dey for here here, e dey for here ooo
All of the love wey you wanting girlie
E Dey for Here here, e dey for here ooo
All of the things wey you needy wey you wanting
Sha ti call on me, call on me, anytime wey you need some good love, wey you need some good f*ck
Uuuh uhh uhh
Majina si mi, majina si mi, oni temi, majina si, majina si mi uhhh ehhh
I no send nobody, only you me I want ooo
Only your body wey they make man go crazy
I don buckled up my shoes, before the road girl
To Hustle for the money, hustle for the good life, baby!
E dey for here here, e dey for here oo
All of the love wey you wanting, girlie!
E dey for here here, e dey for here ooo
All of the things wey you needy wey you wanting
Shati call on me, call on me anytime wey you need some good love, wey you need some good f*ck
Uuhh uuhhh uuhh
Majina si mi, majina si mi, oni temi, majina si, majina si mi uhhh ehhh
I no send nobody, only you I want ooo
Olaminiranz is here shogbo