Tell me why you no go Thank God
My brother man you better Thank God o
I've been trying to get my pay
Trying to do my thing my way
I don't really give a middle finger
Say blessings every morning mi wake up
Give thanks to Jah another chance to get up
To hustle to the top
No be by shoes or by the tops
So mi put in mi hardwork
Some ah still try to set mi up
O ye sons of Jacob
Some ah change behind my back
Dem ah turn Chameleon
Say they love my Tracks
But never wanna see me Run
They only wanna see me off
They never wanna see me on
Life dey f*ck with us all
We're inna motherf*ckin' porn
Oh then I think of all my past (All my past)
If na by power say me I no go last
I no be Warri pikin
Still I no dey carry Last
So why I no go dance like David
Make dem call am Dirty Dance
I'm grateful o yeh, Gratitude is a must!
Same way when you flying, Latitude is a must!
To make am fii this life,
Good attitude is a must!
So thank God fii life
Gratitude is a must!
I'm thankful o ah Oshe
Mi ka'wo sori o mi kigbe mogbe
Brotherman just tell me what if to say
What if to say, I don die
I don kpai
Ooouu ooh ooh aii
Oshey ,mi ka'wo sori o
Mi kigbe mogbe
Brotherman just tell me what if to say
What if to say, i don die no
I don kpai
Gratitude is a must everyday for mii life
Last time mi I check am
Nothing dey for mi might
But mi pull up miraculously
Mad with the vibe
Me I thank God for life
Till eternity
Ah mogbe
Mo ka'wo sori ni mofe ki'gbe mogbe
My padi con dey ask me say
What if to say
What if to say
I don die o I don die oh
Me and my G's we've been grinding since
Belly stay empty but we lighting sticks
Many story for mi brain as I dey write these things
But mi thank God, I'm getting paid for catching trips now
I'm grateful o, Gratitude is a must!
Same way when you flying, Latitude is a must!
To make am for this life
No be by my holiness
I thank God for life, Gratitude is a must!
I'm thankful o ah Oshe
Mi kawo sori o mi kigbe mogbe
Brotherman just tell me what if to say
What if to say, I don die
I don kpai
Ooouu ooh ooh aii
Oshey, mi ka'wo sori o
Mi ki'gbe mogbe
Brotherman just tell me what if to say
What if to say, I don die no
I don kpai
It's ah very hard world man ah live in
People buying oxygen we freely breathe in
Plenty things you see online so deceiving
Nobody selfish for the grind
You have to give in
A problem shared, a problem solved
Still dem ah tell you Cry your Cry
But when you die
With no promo you go start dey trend online
Different stories Good and Bad
I sabi am na my guy
Pesin wey don die no fit to talk whether na true or lie
So mi speak to myself and me beat up my chest
Man ah work very hard till I become the very best
Among the rest ,until I rest
I go forget all the stress
Even when it's not making sense
I go dey give you thanks
Oh no oh no yeah
Gratitude issa must
Gratitude issa must
Olufela in the building