You want the sauce but you don't wanna grind
You should see the truth even if you blind
Real people really hard to find
I hope you don't mind, just tryna open your mind
It's normal to feel cold without your hotline
But then rethink, how many friends you really got offline yeah
When in need, most of them ah offline
Real life is offline
So if i say maintain, maintain your lane
Maintain maintain, make even lois dey her lane
Na because of all the pain
Pain wey man no fit explain wey fit make man go insane
Make a nigga start to say maintain
Again me ah say maintain
Do not try to f*ck with my brain
To bad energy i say maintain
Many things for my head wey don dey give me migraine Maintain
When you gone na to jolly for your remembrance
Zero love on the streets, all na romance
Gas dey watch out for yourself do your surveillance
Me say maintain, make you do your own maintenance
Una maintain cos na serious matter
When even you no understand your matter
Your heart don shatter, everything scatter
When you have no choice but to share your matter
Some ah understand say this life no be paradise
E no matter the matter size, them ah help you organize
Some dey wey go analyze, some act like them paralyze
Some ah escalate the whole matter, them help you vulcanize
So if i say maintain, maintain your lane
Maintain maintain, make even Lois dey her lane
Na because of all the pain, tryna break outta the chains
Make everything no dey in vain
Don dey make man go insane maintain
Again me ah say maintain (Maintain)
You don't want to f*ck with my brain (Oh no no no)
To bad energy i say maintain
Many things for me head wey don dey give me migraine, maintain