As I dey see shege many people don Dey see pay day
I pray to jah jehova, make I no see werey
As I Dey ground all day make I no enter case
Make I no see case wey pass me make I no see gbese
Nah God sey mekwe ask, he go give us
Mekwe seek, he go give us, mekwe call
He go answer our prayer, if no be money see you later
Wetin God don sign nothing fit change am
I no sey one day I go gbera aa an I go buga aa
See for my hood, omo we dey cruise
And we dey groove gimme colo make I kush
Omo I dey push, cos na only me for the bush
Glory to sowipe kole da gba na one day e go boost
Nigga no dey bobo me, nigga sey you kolo ni
No matter we gather dey ki anything malo showo mi
Cos emi mon para gon, mo won biti paragon
Emi moden jama cos money race no be marathon
Aah
Jaye ninu club drink faa gbana
Chilling with badest and obi cubana
Ode mi oku Ema sunjala
Woni moti ra gbana woni moti nfa gbana
Jaye ninu club drink faa gbana
Chilling with badest and obi cubana
Ode mi oku Ema sunjala
Woni monti nfaa gbana emi odekhana