I can feel it in my soul
I can feel it in my soul
I can feel it in my soul
I can feel it in my soul
My Mama tell me say make I trust no babe(make I trust no babe)
She tell me say dem too get oj(Aje dem get oj)
But me I no listen I go follow them
Na wetin my eyes I don see I no fit explain(I no fit explain)
Am catching cold, girls play me dore mi fa Soh la ti do
I don spend all my do for the shawty baby tun ni ko to
Tire for love, she order Ghana jollof
I even put Jara on top
The oroma no appreciate at all
Bolati to, make I no lie baby you pretty tho
But this you get stinky attitude
This your attitude no go carry you go far ahn
I tire for love, she order Ghana jollof
I even put Jara on top
The oroma no appreciate at all
You dey my mind every night and day
Because of you I dey fast and pray
If e no work out this time, e go be another life time
Well Koni nice time yeah
Mo dupe olohun, this kind love shey make I run
Oroma je ka ma lo, she say she just want to love
So no dey dull me, baby ma lo kolo mi
Kechin kechin ma lo ba le mi
Shey na San Francisco Abi ma Mauritius lo ti pade mi
Mo dupe olohun, this kind love shey make I run
Oroma je ka ma lo, she say she just want to love
Am catching cold, girls play me dore mi fa San la ti do
I don spend all my do for the shawty baby tun ni ko to
I tire for love, she order Ghana jollof
I even put Jara on top the oroma no appreciate at all
Bolati to, make I no lie baby you pretty tho
But you get stinky attitude
This your attitude no go carry you go ahn ahn
I tire for love, she order Ghana jollof
I even put Jara on top
The oroma no appreciate at all.