From year too year you sell oil
From day to day we no dey feed
Still they say make we no talk
They say make we no talk
You starve papa you starve mama you beat pikin you say make e no cry
You say make e no cry Abegi waaa here (Abegi fimilee)
Fela sing am YES they kill him mama
Edris sing am YES they lock am up
Say naija jaga jaga YES
Naija still jaga jaga YES
Now make we sing am YES
Sing am
Politician let my people chop am oh
Everybody sing am let my people chop am oh
Politician let my people chop am oh
Everybody sing am let my people chop am oh
Umuigbo pakianu hausa nuba
Umuigbo pakianu hausa nuba
Umuigbo pakianu hausa nuba
Umuigbo pakianu
Politician let my people chop am oh
Everybody sing am let my people chop am oh
Politician let my people chop am oh
Everybody sing am let my people chop am oh
No power e be no production
No production equals to no food
Restore subsidy Restore power
This money na paper
Kai my youths are hardworking eeeeeeeh
Abegi waah here (Abegi fimilee)
Politician let my people chop am oh
Everybody sing am let my people chop am oh
Politician let my people chop am oh
Everybody sing am let my people chop am oh
Politician let my people chop am oh
Everybody sing am let my people chop am oh
Pon the beat Z2B Umuigbo pakianu