Back to Top

Only1Meskill - How many (feat. Flameice) Lyrics



Only1Meskill - How many (feat. Flameice) Lyrics
Official




How many how many times
Dey dey here so
Meskill bwoy I dey here so
Only me I won buy motor
Only me I won snap photo
Only me I won shapropro
Only me I won smoke Igbo
All aboki with him kettle
E no get wetin I never do
Even me and god never settle
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go try me
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go doubt me
Yea eh
Man I got no time
Protect my shine
My peace of mind
Only big things dey inner me mind
So I roll up my indica
Girlie give me brain like maths teacher
Something fantastical
Man I move dirty like a nautical
Aje I dey set my compass oh
Them think say me I don kpras oh
Them dey look back oh
But meskill bwoy don pass oh
We dey on clear compass oh
Na me set my compass oh
Dem been wear me pampers oh
But me I don big pass oh
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go try me
You won dey see werey
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go doubt me
Baby majo majo
Now take control
My gbedu dey play eh eh
E dey take control
Come with the fire and she know oh oh
My gbedu take control
I sing the gbedu way dey burst burst
Make her whine am slow oh
Find money on a monday
Try again on a tuesday
Pop rozay on a wednesday
F*ck okpo on a thursday
Go westi on a friday
Hippo hurray on a Saturday
Jesus is lord on a Sunday
Na so we dey do everyday
Do am all day
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go try me
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go doubt me
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

How many how many times
Dey dey here so
Meskill bwoy I dey here so
Only me I won buy motor
Only me I won snap photo
Only me I won shapropro
Only me I won smoke Igbo
All aboki with him kettle
E no get wetin I never do
Even me and god never settle
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go try me
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go doubt me
Yea eh
Man I got no time
Protect my shine
My peace of mind
Only big things dey inner me mind
So I roll up my indica
Girlie give me brain like maths teacher
Something fantastical
Man I move dirty like a nautical
Aje I dey set my compass oh
Them think say me I don kpras oh
Them dey look back oh
But meskill bwoy don pass oh
We dey on clear compass oh
Na me set my compass oh
Dem been wear me pampers oh
But me I don big pass oh
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go try me
You won dey see werey
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go doubt me
Baby majo majo
Now take control
My gbedu dey play eh eh
E dey take control
Come with the fire and she know oh oh
My gbedu take control
I sing the gbedu way dey burst burst
Make her whine am slow oh
Find money on a monday
Try again on a tuesday
Pop rozay on a wednesday
F*ck okpo on a thursday
Go westi on a friday
Hippo hurray on a Saturday
Jesus is lord on a Sunday
Na so we dey do everyday
Do am all day
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go try me
How many how many how many how many
How many how many times
Dem go doubt me
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Jephthah Inyeke, David Agorua
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Only1Meskill



Only1Meskill - How many (feat. Flameice) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Only1Meskill
Language: English
Length: 2:39
Written by: Jephthah Inyeke, David Agorua
[Correct Info]
Tags:
No tags yet