You got to know say na nack devil nack e Eve
You got to know say na him skills many men dey use
You got to know say na shook devil shook Eve
You got to know say na him skills many men naim dem dey use
I go buy you gucci
I go buy you prada
Forget your man
I'm a better a lover
Look at him willy
Na little man thing
Look at my Willy e be like mortar
I go change your life
From worse to better
I'll fly you first class
We go to Malta
I'll turn you overnight to biggy woman
You go turn overnight to biggy woman
Na Sexual immorality
Naim dey kill our society
Na Sexual immorality
Naim dey kill our society
Na Sexual immorali tity o
Naim dey kill our society
Na Sexual immorality o
Naim dey kill our society
Dem make condom and them give am to the man oya take!
Oya start to shook anyhow
Oya take! Oya start to shook any how
Oga wait to shook a woman no be for fun
Dem make contraceptive dem give am to the woman
Oya take! Oya start to shook anyhow
Oya take! Oya start to shook anyhow
Madam wait, to shook a man no be fun o
And dem go carry conydom ey
Say dem dey use am take dey teach sex education
Which kind sex education be this o
Instead of them to teach the children self-control
But dem no fit because themselves dem no get control
Condom na abortion
Na Sexual immorality
Naim dey kill our society
Na Sexual immorality
Naim dey kill our society
Na Sexual immorali tity o
Naim dey kill our society
Na Sexual immorality o
Naim dey kill our society
To shook na to born
To shook na to procreate
To nack to multiply
To dey shook na to reproduce
Now, I wan tell you something very confidential
Open your ears very well and hear me loud and clear
Woman kpekus no be for shook shook shook
Woman kpekus no be to pound like pounded yam (Mr. Iron gbola)
Naim dey make e born pikin dey pain her Wella (Shey you dey hear?)
Naim dey make to born a child dey feel like hellfire
Hellfire o!
Na Sexual immorality
Naim dey kill our society
Na Sexual immorality
Naim dey kill our society
Na Sexual immorali tity o
Naim dey kill our society
Na Sexual immorality o
Naim dey kill our society
To shook na to born
To shook na to procreate
To nack to multiply
To shook na to reproduce