Back to Top

Onyosa Oku - December Fever Lyrics

Onyosa Oku - December Fever Lyrics

Yeah, Yeah, Alright eh
Onyosa Oku yeah yeah
Yosa, Yosa, Yosa, Yosa, Yo oh o
Yosa, Yosa, Yosa, Yosa, Yosa

Onyema Osamede, Osamede!

December don come
Everybody pack e their load
Dem dey go Naija go enjoy, go jolly, go jolly yo
This time na the time when wickednessi e dey reign
Everybody dey do all their means e to geti e the dough
The one wey go get belle go carry belle yo!
And the one wey go enjoy go enjoy plus the one wey go die
All of dem, dem join their sef e together then
Dem wan to enjoy their flesh e for life e eyo, o
But you know say you nor fit e to
If you want to enjoy forever, you must to go
If you nor geti God by your side e then you nor geti hope
And make you know say nothing pass e Godi for life

December fever, dancing fever
December fever, dancing fever
December fever, dancing fever
December fever, dancing fever
December fever, dancing fever

All dem know na how to make money, money, money, money
All dem know na how to grab money, money, money, money
All dem know na how to gather cashi, cashi, cashi, cash
All dem know na how to make money, money, money, money
But think about e your soul
Think about e your soul
That is the most important thing
That is the most important thing
That is the most important thing
That is the most important thing
That is the most important thing
That is the most important thing
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Onyema Okuchukwu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Onyosa Oku

Onyosa Oku - December Fever Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Onyosa Oku
Language: English
Length: 3:04
Written by: Onyema Okuchukwu

Tags:
No tags yet