Back to Top

Water No Get Smell Video (MV)




Performed By: Onyosa Oku
Language: English
Length: 3:29
Written by: Onyema Okuchukwu




Onyosa Oku - Water No Get Smell Lyrics




In the war, in the war of love
The defeated are the victorious
Love is deep like the ocean
To get across you must to drown
My Lord, your loving na the magic
Universal love wey go turn one to maverick
The lowest of fools they don't know this o
So they seek their leader by vox populi yay!
Vox populi o!
Dem dey talk with their mouth nonsense
Dem dey talk with their mouth crap
If no be God wey dey in my conscience
I for say make dem chop slap
For headache dem go run to prophet
For little boon dem go bow to rat
For small opulence and enjoyment
Dem go bow to a rascal

Water no get smell o
Water no get smell
Water no get smell o
Water no get smell

Krishna na Jehovah
Krishna na Allah
Krishna na Jehovah
Krishna na Allah

Govinda na Jehovah
Govinda na Allah

Kanhaiya na Jehovah
Kanhaiya na Allah

Water no get smell o
Water no get smell
Water no get smell o oh
Water no get smell

Everything in this life is a hoax
My brother, please make you stay on your toes
I cannot explain everything
So try to dey catchi my scope
The woman you see is a photo of your inner-man make you know
The woman you see is a reflection of the energy of a man
If you know this you go know your role
You go know how to dey treat her well
If she know this she go know know her role
She go know how to dey beremole
Na this be the truth the people lack
Naim make their life e dey go back
Na this be the fact my boys dey lack
Naim make dem dey fall in the trap
Of kpekus control
For those wey nor know o
Now let me explain
Kpekus meansi punani
The gate of life e the entry
Kpekus meansi punani
Your heaven or your misery

Water no get smell o
Water no get smell
Water no get smell o
Water no get smell

Krishna na Jehovah
Krishna na Allah
Krishna na Jehovah
Krishna na Allah

Govinda na Jehovah
Govinda na Allah

Kanhaiya na Jehovah
Kanhaiya na Allah

Water no get smell o
Water no get smell
Water no get smell o oh
Water no get smell
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




In the war, in the war of love
The defeated are the victorious
Love is deep like the ocean
To get across you must to drown
My Lord, your loving na the magic
Universal love wey go turn one to maverick
The lowest of fools they don't know this o
So they seek their leader by vox populi yay!
Vox populi o!
Dem dey talk with their mouth nonsense
Dem dey talk with their mouth crap
If no be God wey dey in my conscience
I for say make dem chop slap
For headache dem go run to prophet
For little boon dem go bow to rat
For small opulence and enjoyment
Dem go bow to a rascal

Water no get smell o
Water no get smell
Water no get smell o
Water no get smell

Krishna na Jehovah
Krishna na Allah
Krishna na Jehovah
Krishna na Allah

Govinda na Jehovah
Govinda na Allah

Kanhaiya na Jehovah
Kanhaiya na Allah

Water no get smell o
Water no get smell
Water no get smell o oh
Water no get smell

Everything in this life is a hoax
My brother, please make you stay on your toes
I cannot explain everything
So try to dey catchi my scope
The woman you see is a photo of your inner-man make you know
The woman you see is a reflection of the energy of a man
If you know this you go know your role
You go know how to dey treat her well
If she know this she go know know her role
She go know how to dey beremole
Na this be the truth the people lack
Naim make their life e dey go back
Na this be the fact my boys dey lack
Naim make dem dey fall in the trap
Of kpekus control
For those wey nor know o
Now let me explain
Kpekus meansi punani
The gate of life e the entry
Kpekus meansi punani
Your heaven or your misery

Water no get smell o
Water no get smell
Water no get smell o
Water no get smell

Krishna na Jehovah
Krishna na Allah
Krishna na Jehovah
Krishna na Allah

Govinda na Jehovah
Govinda na Allah

Kanhaiya na Jehovah
Kanhaiya na Allah

Water no get smell o
Water no get smell
Water no get smell o oh
Water no get smell
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Onyema Okuchukwu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Onyosa Oku

Tags:
No tags yet