Girl you are so fine
So fine
So fine
Your body design
Fit to make man resign
I dey on the sofa
Sofa
Sofa
Think of you all the time
Haven't been feeling fine
Oh mine
Oh mine
Oh mine
Oh mine
Oh mine (girl let your body come through)
Oh mine (say na you I wan do)
Oh mine (body sweet like a mango)
Oh mine
Is true, is true
Girl let your body come through (let your body come through)
Say na you I wan do (na you I wan do)
Body sweet like a mango (like a mango)
Girl let your body come through (let your body come through)
Say na you I wan do (na you I wan do)
Body sweet like a mango (like a mango)
Is true, is true
Will you be my medicine
Eye drop, anytime when I no see
I take it upon me
To give you all the finest things you ever see
As I dey try resist
For your body I accept defeat
Mama sef dey pray me
Make she no lose her pikin