Back to Top

Oshosboy - Chop Life Lyrics

Oshosboy - Chop Life Lyrics

Oshosboy lomo yen
Mo maga kode tu gbe cana
Play music kode tu gbe asha
Rolls-Royce, Black Benz, Lamborghini no be say we care

As I dey working everyday, working everyday for my life
1k no b (buy) ice
Pour sayo for there eyes ahh

As I dey working everyday, working everyday for my life
1k no b (buy) ice
Pour say for there eyes ahh

Emi gan ma ja Black Benz
Wating dem talk mi o gbo ahh
Oro to un so mi o gbo ahh
Nha money matter I dey hear, I dey chase ahh
Emi gan ma ja Black Benz
Wating dem talk mi o gbo ahh

Oro to un so mi o gbo
Nha money matter I dey hear, I dey chase

Rolls-Royce, Black Benz, Lamborghini no be say we no care ahh
Sebi mama still dey back oh

Nha God dey run ham
Omo ope make you stay alert
We go still hear alert oh bau
Travel out Oga (travel out Oga)

No dey care oga (no dey care Oga)
Wating dem talk o ga, ga, ga, ga, o gao (wating den talk o ga)
(Travel out oga)
(No dey care oga)
(wating dem talk o ga, ga, ga, ga, o gao)
As I dey working every day, working every day for my life
1k no b (buy) ice ahh
Pour sayo for there eyes

As I dey working every day, working every day for my life
1k no b (buy) ice
Pour say for there eyes ahh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Oshosboy lomo yen
Mo maga kode tu gbe cana
Play music kode tu gbe asha
Rolls-Royce, Black Benz, Lamborghini no be say we care

As I dey working everyday, working everyday for my life
1k no b (buy) ice
Pour sayo for there eyes ahh

As I dey working everyday, working everyday for my life
1k no b (buy) ice
Pour say for there eyes ahh

Emi gan ma ja Black Benz
Wating dem talk mi o gbo ahh
Oro to un so mi o gbo ahh
Nha money matter I dey hear, I dey chase ahh
Emi gan ma ja Black Benz
Wating dem talk mi o gbo ahh

Oro to un so mi o gbo
Nha money matter I dey hear, I dey chase
As I dey working everyday, working everyday for my life
1k no b (buy) ice

Pour sayo for there eyes ahh
As I dey working everyday, working everyday for my life
1k no b (buy) ice
Pour say for there eyes ahh

Mo maga kode tu gbe cana
Play music kode tu gbe asha
Rolls-Royce, Black Benz, Lamborghini no be say we no care ahh
Sebi mama still dey back oh

Nha God dey run ham
Omo ope make you stay alert
We go still hear alert oh bau
Travel out Oga (travel out Oga)

No dey care oga (no dey care Oga)
Wating dem talk o ga, ga, ga, ga, o gao (wating den talk o ga)
(Travel out oga)
(No dey care oga)
(wating dem talk o ga, ga, ga, ga, o gao)
As I dey working every day, working every day for my life
1k no b (buy) ice ahh
Pour sayo for there eyes

As I dey working every day, working every day for my life
1k no b (buy) ice
Pour say for there eyes ahh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Rokeeb Osho
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Oshosboy

Oshosboy - Chop Life Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Oshosboy
Language: English
Length: 2:12
Written by: Rokeeb Osho
[Correct Info]
Tags:
No tags yet