Back to Top

Owan Jo - Debi Lyrics

Owan Jo - Debi Lyrics
Official

I no fit chase you around like a zombie
I'm only wanting the chance to call you mummy
You fall my hand many times but I forgive
Why you dey do me like sey I be Johnny
All of your friend them know sey I tried I tried
Gave you my love and my money and time and time
You put pepper for my eyes I cried I cried
Now I no do again bye bye bye bye
Kwani kwani d) de3 me mmp3 me mmp3
So many things wey I do wannhw3 wannhw3
I no be Mr money like Asake Asake
Yet I gave you everything cus I care I care
Debi debi you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi debi you go remember me yh
You do me bad but me de ama nyame o
Debi debi you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi debi you go remember me yh
You do me bad bad yh bad
Why o why darling
Why o why darling
Girl you gave me your word to be on my side forever
And I gave you my word to be your nigga for life
Me I no fit stand to share my bebe with another
Yes I understand you must have found somebody better
I gave you love even more than you gave back
All the boys only after your bunda
So why you make them put we asunder
I thought we was gonna be forever
Girl you make my brain don scatter
Gave you love even more than you gave back
All the boys only after your bunda
So why you make them put we asunder aaahh

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

I no fit chase you around like a zombie
I'm only wanting the chance to call you mummy
You fall my hand many times but I forgive
Why you dey do me like sey I be Johnny
All of your friend them know sey I tried I tried
Gave you my love and my money and time and time
You put pepper for my eyes I cried I cried
Now I no do again bye bye bye bye
Kwani kwani d) de3 me mmp3 me mmp3
So many things wey I do wannhw3 wannhw3
I no be Mr money like Asake Asake
Yet I gave you everything cus I care I care
Debi debi you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi debi you go remember me yh
You do me bad but me de ama nyame o
Debi debi you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi debi you go remember me yh
You do me bad bad yh bad
Why o why darling
Why o why darling
Girl you gave me your word to be on my side forever
And I gave you my word to be your nigga for life
Me I no fit stand to share my bebe with another
Yes I understand you must have found somebody better
I gave you love even more than you gave back
All the boys only after your bunda
So why you make them put we asunder
I thought we was gonna be forever
Girl you make my brain don scatter
Gave you love even more than you gave back
All the boys only after your bunda
So why you make them put we asunder aaahh
Kwani kwani d) de3 me mmp3 me mmp3
So many things wey I do wannhw3 wannhw3
I no be Mr money like Asake Asake
Yet I gave you everything cus I care I care
Debi debi you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi debi you go remember me yh
You do me bad but me de ama nyame o
Debi debi you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi debi you go remember me yh
You do me bad bad yh bad
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Joseph Van-Ghansah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Owan Jo

Owan Jo - Debi Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Owan Jo
Language: English
Length: 4:04
Written by: Joseph Van-Ghansah
[Correct Info]
Tags:
No tags yet