Back to Top

Oxygenmix - Wicked Now Lyrics



Oxygenmix - Wicked Now Lyrics
Official




[ Featuring Kemena ]

Man I've built these walls for many years
Now it's feeling one kind
When I try to be nice
My spirit give me
Bombastic side eye
I cannot stay where they do not value me
It's giving bad vibes
He say let's take a picture brother
And I go smile for the picture brother
But if you zoom my image
You go relate o
I'm feeling down
I was good for two days o
I'm wicked now
I no fit waste my energy for person
Wey wan pull me down
I know I was good for two days
Omo I'm wicked now
Oh what's the matter
What's the matter
I've been good since my ante-natal
Last December o
Last December
I realize it's inconsequential
Abobi talk say oga na master
But I realize say oga na bastard
Ogboju is something I've mastered
I Dey check up without last card
Cause these day I
Just Dey say my mind
E no matter who go cry
I will never tell you lie
E no matter who go die
Maybe na my reefer
I cold like who dey for freezer
Cry me a river
I been Dey smile before
But now...
If you zoom my image
You go relate o
I'm feeling down
I was good for two days o
I'm wicked now
I no fit waste my energy for person
Wey wan pull me down
I know I was good for two days
Omo I'm wicked now
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Man I've built these walls for many years
Now it's feeling one kind
When I try to be nice
My spirit give me
Bombastic side eye
I cannot stay where they do not value me
It's giving bad vibes
He say let's take a picture brother
And I go smile for the picture brother
But if you zoom my image
You go relate o
I'm feeling down
I was good for two days o
I'm wicked now
I no fit waste my energy for person
Wey wan pull me down
I know I was good for two days
Omo I'm wicked now
Oh what's the matter
What's the matter
I've been good since my ante-natal
Last December o
Last December
I realize it's inconsequential
Abobi talk say oga na master
But I realize say oga na bastard
Ogboju is something I've mastered
I Dey check up without last card
Cause these day I
Just Dey say my mind
E no matter who go cry
I will never tell you lie
E no matter who go die
Maybe na my reefer
I cold like who dey for freezer
Cry me a river
I been Dey smile before
But now...
If you zoom my image
You go relate o
I'm feeling down
I was good for two days o
I'm wicked now
I no fit waste my energy for person
Wey wan pull me down
I know I was good for two days
Omo I'm wicked now
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oluwaseun Otubela, Ekene Nkemena
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Oxygenmix



Oxygenmix - Wicked Now Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Oxygenmix
Featuring: Kemena
Language: English
Length: 2:07
Written by: Oluwaseun Otubela, Ekene Nkemena
[Correct Info]
Tags:
No tags yet