Me no sabi where e go end oo
But Kani happy ending
Sha lo matter
Cause if e no end well
Dead body go surplus
Oti ye e oya nah
Oyinade
Shey the street wey I dey
Nah daridara de
No padi for jungle
Kori bamise ooo
Shey the street wey I dey
Nah daridara de
No padi for jungle
Kori bamise
Make una tell mummy shey
Motigun igi re koja ewe
Omo aiiye o kori bami se o
Aiiye ooo jekin ri temi se
Eyin tola laiiye ni mo bebe fun
Jekin ri temi la
Aiiye aiiye aiiye ooo jekin ri temi se
Eyin tola laiiye ni mo bebe fun
Jekin ri temi la
Jekiri temi la
Omo fe dolola
Tofe lowo laiiye
Oya oya otiya
Mama Dey pray
Baba dey pray
Me self dey pray
One great generation
Nah one risk taker
Oya make we know
As e dey go as e Dey be
Eyin tolaiiye how e dey be
Mofe lowo lowo
E go be eeeeh
Aiiye ooo jekin ri temi se
Eyin tola laiiye ni mo bebe fun
Jekin ri temi la
Aiiye aiiye aiiye ooo jekin ri temi se
Eyin tola laiiye ni mo bebe fun
Jekin ri temi la