Back to Top

Right Now Video (MV)

Performed By: Oym Irawo
Language: English
Length: 2:36
Written by: Adebiyi Matthew

Oym Irawo - Right Now Lyrics
Official

Kosere eee
IrawoLopeyemi ahnn
I swear Ee just Dey pain me say I no get money
Ee get somethings wey I suppose don do,but oma set sha
One puff for the boy wey dey pass if he puff (I'm giving to law)
Story line no equal still dem want me make I fall (but I'm moving to the top)
Many things Dey my mind,I fit to craze if I talk (and everywhere fit to burst)
Banusu bayenso all this people still go talk (Nobody cares for you bruh)
Ohh yeah yeah yeah moti gberemide Ee
Shawty shoma joor
Ehh yeah yeah yeah mio wabi wa sere (soon dem go know)
Kosere Awon solo Makinde won lo tutude
And no be play tinba ti sha no Wole Irawomode
Send them messages but dem no reply
I hold my hustle tight cause Ee sure me die
Pray for double six as I Dey roll dice
Till eternity me I no fit die
Bills don Dey lap me I no fit lie
Don Dey face reality since I clock nine
When Ee go be for me I no know the time
But Ee sure for me i will still be fine

And nothing Dey pain me pass Ee my mama
Wey dey house wey dey Jama
Everyday she Dey pray for me
Kemi na bale gapa
And no forget ti papa
Take me high like I'm on Cana
And the people wey dey show me love
High tension I'm on fire

Ohh yeah yeah (motigberemide shawty shoma joor)
Ohh yeah yeah Mio wabi wasere Soon dem go know
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Adebiyi Matthew
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Oym Irawo

Tags:
No tags yet