Hello eey
When you need somebody to talk to, you know say U can call on me...baby you can Call on me
And I Won't do the things you hate
I'm finna ride for only you...dunno if you appreciate, baby boy what ya saying
Say for you i look peng peng
Zero all dem bros from mi life, me I'm honest
Stay up all night, just to hear how your day's been
Life long, you know me wanta be your baby, nobody else lady
And I go Go down low
No let any happening to tear us o
Anything wey sup, stay to sort up o
Make you No go send me away
Reason me how e go
I'm so imperfect, I Dey talk the fact
Give me your heart and I go stay on guard
Say me your price , I no go bargain
So me tell dem say like 1234
They'll always see us coming back like boomerang
Info wey ya need Dey for my desk, come to think of
Praying our default, And that's on J
Need no ones validation on what to keep up
Come thru with any Vibe ya need, whether na hip hop
And any modafuka try, say na beat up
Put am for seizure, what I Dey try talk be say
Me I go Go down low
No let any happening to tear us o
Anything wey sup, stay to sort up o
Make you No go send me away
Reason me how e go
I'm so imperfect, I Dey talk the fact
Give me your heart and I go stay on guard
Say me your price , I no go bargain
Say for you i look peng peng
Zero all dem bros from mi life, me I'm honest
Stay up all night, just to hear how your day's been
Life long, you know me wanta be your baby, nobody else lady yeaa
Peng peng
Honest
Day's been
Babyyy