Back to Top

Lolo Lolo Video (MV)




Performed By: PacDaddy Ice
Language: English
Length: 2:32
Written by: BEATZ STANDARD, CHIKA NWANZE
[Correct Info]



PacDaddy Ice - Lolo Lolo Lyrics




Hmmmm Icey baby o oh
Oh yes I'm feeling good Tonight
Your beauty, your cat walking
Caught my eyes
It'll be a dream come true
With you by my side
But the hard thing be say many guys on line

Hope you're feeling good tonight?
Cos you seem like a blessing in disguise
You nor fit dey in my zone and let you go by
I stand fit pin with you I gat you for life o hmmm

Cos as E be say you don cross my way
I no go let nobody make Dem come
Take you away away
You see this chance wey I get today
I no go let am slide
I must to make you my bae my bae

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go

Many guys dey your DM
Base on you be spec
Naim make you nor see dem
And I nor know how you go notice
My stare and give me a chance
Make I burst everywhere

No forget I be fine boy
You yourself know me I fine gan
Girl I be spec on my own gan
And we no plenty
We no reach four for this world hmmm

As E be say you don cross my way
I no go let nobody make Dem come
Take you away away
You see this chance wey I get today
I no go let am slide
I must to make you my bae my bae

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Hmmmm Icey baby o oh
Oh yes I'm feeling good Tonight
Your beauty, your cat walking
Caught my eyes
It'll be a dream come true
With you by my side
But the hard thing be say many guys on line

Hope you're feeling good tonight?
Cos you seem like a blessing in disguise
You nor fit dey in my zone and let you go by
I stand fit pin with you I gat you for life o hmmm

Cos as E be say you don cross my way
I no go let nobody make Dem come
Take you away away
You see this chance wey I get today
I no go let am slide
I must to make you my bae my bae

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go

Many guys dey your DM
Base on you be spec
Naim make you nor see dem
And I nor know how you go notice
My stare and give me a chance
Make I burst everywhere

No forget I be fine boy
You yourself know me I fine gan
Girl I be spec on my own gan
And we no plenty
We no reach four for this world hmmm

As E be say you don cross my way
I no go let nobody make Dem come
Take you away away
You see this chance wey I get today
I no go let am slide
I must to make you my bae my bae

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go

My baby my philo lolololo
Make I rest on your pillow lolololo
My heart E be your own
If you want carry am go
[ Correct these Lyrics ]
Writer: BEATZ STANDARD, CHIKA NWANZE
Copyright: Lyrics © ONErpm

Back to: PacDaddy Ice

Tags:
No tags yet