Back to Top

PARABOYZ - MY KILLY Lyrics

PARABOYZ - MY KILLY Lyrics
Official

Paraboyz
Yh
You dey vex
You dey para
You dey ginger
You get e temper
But your temperature
No fit boil e water
Ah ah, ah ah
(no fit boil e water)
My Killy one girl wey she swear say she fine
Bad girl be like mami water
Take am to the right, take am to the left
All this one make the money enter
My Killy one girl wey she swear say she fine
Bad girl be like mami water
Take am to the right, take am to the left
All this one make the money enter
Na money cause of all my problems
Na money take over my problems
If the bum bum bigger, shey na problem?
All this one make the money enter
You go dey luku luku (she love, oh, she love)
Abeg e no vex cuz your own too much (watch your back, watch your back oh)
I swr I no rest if dem hear I talk (watch your back, watch your back oh)
Oh oh oh
I swr I no do pass king solomon
The matter weak me be like medicine
All dem ah hear is that I did this and that but nobody cares about the real reason (ahah)
Shey na jealousy, make I know
How you wan do am wey I no go blow
(Just dey play, just dey play)
We go give you on a steadily
Para mode na all we see
Take time, no go loose guard
Abido shaker me I never use am
If you still dey vex make you go buy gun
If you no buy gun
And you let bygones be bygones
Dem go buy gun, shoot you once
Bye you're gone
Throw you for floor like you be bakugan

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Paraboyz
Yh
You dey vex
You dey para
You dey ginger
You get e temper
But your temperature
No fit boil e water
Ah ah, ah ah
(no fit boil e water)
My Killy one girl wey she swear say she fine
Bad girl be like mami water
Take am to the right, take am to the left
All this one make the money enter
My Killy one girl wey she swear say she fine
Bad girl be like mami water
Take am to the right, take am to the left
All this one make the money enter
Na money cause of all my problems
Na money take over my problems
If the bum bum bigger, shey na problem?
All this one make the money enter
You go dey luku luku (she love, oh, she love)
Abeg e no vex cuz your own too much (watch your back, watch your back oh)
I swr I no rest if dem hear I talk (watch your back, watch your back oh)
Oh oh oh
I swr I no do pass king solomon
The matter weak me be like medicine
All dem ah hear is that I did this and that but nobody cares about the real reason (ahah)
Shey na jealousy, make I know
How you wan do am wey I no go blow
(Just dey play, just dey play)
We go give you on a steadily
Para mode na all we see
Take time, no go loose guard
Abido shaker me I never use am
If you still dey vex make you go buy gun
If you no buy gun
And you let bygones be bygones
Dem go buy gun, shoot you once
Bye you're gone
Throw you for floor like you be bakugan
My Killy one girl wey she swear say she fine
Bad girl be like mami water
Take am to the right, take am to the left
All this one make the money enter
My Killy one girl wey she swear say she fine
Bad girl be like mami water
Take am to the right, take am to the left
All this one make the money enter
Na money cause of all my problems
Na money take over my problems
If the bum bum bigger, shey na problem?
All this one make the money enter
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Nifemi Idowu, Oshioze Omoaka, Michael Nnadi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: PARABOYZ

PARABOYZ - MY KILLY Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: PARABOYZ
Language: English
Length: 2:53
Written by: Nifemi Idowu, Oshioze Omoaka, Michael Nnadi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet