Back to Top

Paul Wae - Chooku Chooku Lyrics



Paul Wae - Chooku Chooku Lyrics




[ Featuring Raybekah ]

You are my lifeline
My original charger
And when you lay next to me
It feels like heaven to me
Oh my love
Na you be the one wey I Dey work for
When my body sick na you be doctor
Anytime I near you I go wan touch
I go wan touch
I go wan touch o

Chooku chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby
Chooku chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby

This our way
This our love
This our fire
E Dey burn
This our way
This our love
This our fire
E Dey burn
(Chooku chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you)

This our way
This our love
This our fire
E Dey burn
This our way
This our love
This our fire
E Dey burn

Don't wanna lose you
Feels like I'm doing too much
I know say I choose you
No be say I get options
You know oh oh
The feeling deep inside you
E be serious no be joke
I never trade you if I had to
Na anywhere I go you go follow me go oh oh
My baby o
You Dey disturb my mental e combine o

Ni to ri è mo ma jè Gbese
I no go care whatever dey say
Chai Ay Ah baby o
Care whatever dem say

Ni to ri è mo ma jè Gbese
I no go care whatever dem say
Ayi Chei oh oh baby o
Care whatever dem say

Chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby
Chooku chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby
Chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby
Chooku chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby

Oh ABENA
Abi bo bami cantena
Baby
Make I Dey your umbrella oh
Abi bo bami cantena
Baby
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

You are my lifeline
My original charger
And when you lay next to me
It feels like heaven to me
Oh my love
Na you be the one wey I Dey work for
When my body sick na you be doctor
Anytime I near you I go wan touch
I go wan touch
I go wan touch o

Chooku chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby
Chooku chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby

This our way
This our love
This our fire
E Dey burn
This our way
This our love
This our fire
E Dey burn
(Chooku chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you)

This our way
This our love
This our fire
E Dey burn
This our way
This our love
This our fire
E Dey burn

Don't wanna lose you
Feels like I'm doing too much
I know say I choose you
No be say I get options
You know oh oh
The feeling deep inside you
E be serious no be joke
I never trade you if I had to
Na anywhere I go you go follow me go oh oh
My baby o
You Dey disturb my mental e combine o

Ni to ri è mo ma jè Gbese
I no go care whatever dey say
Chai Ay Ah baby o
Care whatever dem say

Ni to ri è mo ma jè Gbese
I no go care whatever dem say
Ayi Chei oh oh baby o
Care whatever dem say

Chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby
Chooku chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby
Chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby
Chooku chooku chook me
If I ever chook another
If e no be you
Baby

Oh ABENA
Abi bo bami cantena
Baby
Make I Dey your umbrella oh
Abi bo bami cantena
Baby
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Paul Mogbolu, Rebecca Chinonso Arinola
Copyright: Lyrics © CTSO MUSIC

Back to: Paul Wae



Paul Wae - Chooku Chooku Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Paul Wae
Featuring: Raybekah
Language: English
Length: 2:45
Written by: Paul Mogbolu, Rebecca Chinonso Arinola
[Correct Info]
Tags:
No tags yet