Abeg turn the volume up
Blowing kush out the window thanking God for life
Because a nigga came from nothing but we've come far
Many ppl don kpai but we right here
Kori mi masun keleda mi masun
Mama send me school make I no lose guard
I Got to make a better life so I grind hard
Make I yan you truth no be me sabi pass
But as a sharp guy I no fit carry last yeah yeah
Cos you know the matter Loud gan ni
Naija we Dey omo e hard gan ni
No excuse Na to grind gan ni
If you wan to chop this life gan ni
Eh the matter Loud gan ni
Naija we Dey omo e hard gan ni
No excuse Na to grind gan ni
If you wan to chop this life
Say baba I'm grateful
For the hustle on the street I'm grateful
For the blessings I Dey see I'm grateful
And the ones I no Dey see I'm grateful
Yeah, say baba I'm grateful
For the hustle on the street I'm grateful
For the blessings I Dey see I'm grateful
And the ones i no Dey see i'm grateful yeah yeah yeah
My teacher's wrote me off
Got mama crying she done had enough
Told her wipe your tears I go double up
But I'm still sipping from this double cup
Yeah yeah
Oh I've had enough
Of these fake niggas tryna get involved
Of these fake Bitches tryna show me love
Oh yeah I've had enough
Say why I go dull
The time is now so why I go dull
Tryna stack my money up until e long coz many people Dey wey don fall
Coz when I Dey sleep you cover me
Oluwa ni olusho mi
Ota Dey try to koba mi
But won o ba
Won o ri
Say baba I'm grateful
For the hustle on the street I'm grateful
For the blessings I Dey see I'm grateful
And the ones I no Dey see I'm grateful
Yeah, say baba I'm grateful
For the hustle on the street I'm grateful