Back to Top

Peruzzi - Color Lyrics



Peruzzi - Color Lyrics
Official




[ Featuring Set Up ]

Wawawa
Dalo fine girl
Ye ye ye ye
Yeee ye ye ye
Ye ye ye ye (Fash on the beat)
Yeee ye ye ye

Nne biko don't jonze
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne biko don't jonze
My love be the koko
My love be the koko

That's why everyday (Everyday)
Na me dey for you (Na me de de de)
Kilode (Kilode)
Wetin I no do (For you)
Everyday
I say na me dey for you
Kilode (Kilode)
Wetin I no do for you

For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me I no know
Say me I no know (Set up oo)

Your body like sweet sixteen omo
Omo you fine and clean
Say your body dey burst my thinking omo
So I no fit die and leave omo

Many many connect done (Uhn)
Many many things wey my eyes don see
But girl you be like oppression (uUhn)
Omo no be oppression (Uhn)

Nne biko don't jonze
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne biko don't jonze
My love be the koko
My love be the koko

That's why everyday (Everyday)
Na me dey for you (Na me dey for you)
Kilode (Kilode)
Wetin I no do (For you)
Everyday
I say na me dey for you (Na me dey for you)
Kilode (Kilode)
Wetin I no do for you

For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me I no know
Say me I no know

Ye ye ye ye
Yeee ye ye ye (Ye ye ye ye)
Ye ye ye ye
Yeee ye ye ye

Ye ye ye ye
Yeee ye ye ye
Ye ye ye ye
Yeee ye ye ye
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Wawawa
Dalo fine girl
Ye ye ye ye
Yeee ye ye ye
Ye ye ye ye (Fash on the beat)
Yeee ye ye ye

Nne biko don't jonze
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne biko don't jonze
My love be the koko
My love be the koko

That's why everyday (Everyday)
Na me dey for you (Na me de de de)
Kilode (Kilode)
Wetin I no do (For you)
Everyday
I say na me dey for you
Kilode (Kilode)
Wetin I no do for you

For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me I no know
Say me I no know (Set up oo)

Your body like sweet sixteen omo
Omo you fine and clean
Say your body dey burst my thinking omo
So I no fit die and leave omo

Many many connect done (Uhn)
Many many things wey my eyes don see
But girl you be like oppression (uUhn)
Omo no be oppression (Uhn)

Nne biko don't jonze
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne biko don't jonze
My love be the koko
My love be the koko

That's why everyday (Everyday)
Na me dey for you (Na me dey for you)
Kilode (Kilode)
Wetin I no do (For you)
Everyday
I say na me dey for you (Na me dey for you)
Kilode (Kilode)
Wetin I no do for you

For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me I no know
Say me I no know

Ye ye ye ye
Yeee ye ye ye (Ye ye ye ye)
Ye ye ye ye
Yeee ye ye ye

Ye ye ye ye
Yeee ye ye ye
Ye ye ye ye
Yeee ye ye ye
[ Correct these Lyrics ]

Back to: Peruzzi



Peruzzi - Color Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Peruzzi
Featuring: Set Up
Language: English
Length: 2:51
[Correct Info]
Tags:
No tags yet