Back to Top

Body on fire Video (MV)

Performed By: Phlamy
Language: English
Length: 1:08
Written by: Alase Oluwafemi
[Correct Info]

Phlamy - Body on fire Lyrics

Body on fire
Tell me wetin, I do wey Dey make you throw me away
I've been calling, I've been texting, you no Dey pick again
You look sexy, you look toxic, I don't even know you again

Abbegie , carry your crazy, away
Ayy, ayy, and your body on fire
Abbegie, coolu, your temper, oh, why you kan likie drama, eh eh eh, and you are a lier every, every time na for wahala

Ayy, you are a fighter, Oya pass me the lighter eh
You know I get my own pain, no come here kan Dey Wyn my brain
If you leave me, I go carry ah train, I go japa, go another place
No come Dey wyn me, leave me
Make I mind my p ah

Come through, make I give you wonders yah yah yah yah yah
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Body on fire
Tell me wetin, I do wey Dey make you throw me away
I've been calling, I've been texting, you no Dey pick again
You look sexy, you look toxic, I don't even know you again

Abbegie , carry your crazy, away
Ayy, ayy, and your body on fire
Abbegie, coolu, your temper, oh, why you kan likie drama, eh eh eh, and you are a lier every, every time na for wahala

Ayy, you are a fighter, Oya pass me the lighter eh
You know I get my own pain, no come here kan Dey Wyn my brain
If you leave me, I go carry ah train, I go japa, go another place
No come Dey wyn me, leave me
Make I mind my p ah

Come through, make I give you wonders yah yah yah yah yah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Alase Oluwafemi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Phlamy

Tags:
No tags yet