So many girls
Wey Dey Callie m
Darling
Dem be loving my vibe
Dem be dancing
Omolomo with the star
Illuminating
As I singing my song
Dem Dey feel me
I no Dey play
Many people
Wan imitate me
If I step on on the floor
Dem dey feel me
As hm
As I ah
Been screaming ah
Eehh
Many be hating
Dem be planning
All their shit
Dey wan invade me
Burh I Dey pray
To the lord
Wey Dey save me
Ah my shoe
Koko ka
Been drumming
Igaladun plenty plenty
On a daily
Kila ju kila gbe
Te fin pariwoo
O o o
Nya yan yan
I love the life
I Dey live
No kan Dey
Stress me
Just Dey play
U gettie money
U no wan
Chop ur life
Just Dey play
If u pai
Dem go carry
Ur money
Go buy Azul
Just Dey play
Dem go smoke inside
Dem go flex inside too
Just Dey play
As I Dey look am
I go gbadun
Myself
I no sendy person
Eehhhh ahhhh
Uuuu uuu uuu
Gimmie dah song
Gimmie dah song
Anabraka
What do you mean bro
Yeeaaahhh
Gimmie ur body
And ur waist
No go Dey
Carry me
Dey play
Shey u Dey use
Kayamata
Cuz I dey
Carry your matter
For my mind
I want to Hm
I no Dey contemplate
I want to enter
Open the gate
O ma god
I want to have
Some taste
After the party
Abeggie come ma
Place
Abeggie brother
Lemme me
Make I chop my life
Wetin concern u
As I Dey live my life
As I Dey pull up
All the nigga
Dem Dey
Feel my style
I no go mind
Anybody
I go chop my life
O Monica
Eh
Standard
Balance
I drop my amor
As I surrender
I gettie pounds
I fe spend
Come
Slow down
Make I give you
Back to back
Like 10 times
Chorus
Just Dey play
U gettie money
U no wan
Chop ur life
Just Dey play
If u pai
Dem go carry
Ur money
Go buy Azul
Just Dey play
Dem go smoke inside
Dem go flex inside too
Just Dey play
As I Dey look am
I go gbadun
Myself
I no sendy person
Eeeee aaahhhh
Uuu uuu uuu