Bring me
That thing
Phlamy
Ahn ahn
My head
Dey spinning
Dey spinning around
So many things
I reason
Wey Dey
Wey Dey
My mind
I dey sniff
I dey sniff
My white
Why this
Bad belle
People want
To stain my
White
But I don't
Understand
Why this
People want me
Dead
I don't know
Their intention
They want to
Give me
Hypertension
All of them get
Bad impression
Dey want to
Put me
For tension
O lord
I need your
Attention
Cus I gat
Lot of
Confession
CHORUS
I've been working
Since the 90s
I've been praying
Since dem born me
Dem Dey hate me
Dem Dey who me
Burh I told them
Sufferness is not
For me
Verse
Blood eh full
For my eyes
Nobody know
My pain
Nobody
See me wen
I Dey cry
Olopa hold the
Boy
[Hold the boy,hold the boy]
Seven days
I sleep for Cell
I Dey Chop
Bread
Nobody know me
Then
Abeggie
Pass me the lighter
I want to reach
Canada
I want to
Reason the matter
As eh Dey
Hot for my bladder
Who u Dey
Callie your brother
Shey u go fe rest
On him shoulder
Outside is getting
Colder
You better get
Your own leather
CHORUS
I've been working
Since the 90s
I've been praying
Since dem born me
Dem Dey hate me
Dem Dey who me
Burh I told them
Sufferness is not
For me