Stillu mgba nkiti, dem no know my way
My spirituality upgrading day by day
I no be deputy, Presido for me lane
Need me prosperity
Jah pick my call (Asap)
When I knock open the door
Plenty suffer wey we endure (chai)
Ola of Lagos, I can never be poor (mbanu)
For this money I go break the law (no choice)
Achom izanu ome n'ukor (Arthur Eze)
Too many kele wey we ignore
We dey show workings
No be cho cho cho (no cap)
Ahhhh
Aku n'esi obi ike
Ewooo aku n'esi obi ike (swear)
Olisa b'inyenum ike mmadu ise
So anyi tinye alu egwete n'obu ife
Ahhhh
Aku n'esi obi ike
Ewooo aku n'esi obi ike
Olisa b'inyenum ike mmadu ise (otua)
So anyi tinye alu egwete n'obu ife
(Gbess)
Aka egbuchi onwa
Dika Lontor I must to shine
No kunji if I have no dine (cha cha)
Ego mbute is my star sign
Eeh eeh this life na vanity (chai)
Get the bag and redeem my sanity (facts)
Our ancestors died in poverty (alili)
Have to elevate and fight my gravity (non stop)
Mmili enweilo si ofu ubosi n'ogazu (Franklyte)
Never in the dark, light k'amu g'abu (otua)
Make dis money no go come short time (mbanu)
Many kele don dey call my line
Steady chasing till I reach my prime (worldwide)
Oluwa turn my water to wine
This root of all evil no be crime
Credit card m no go decline (no cap)
Aku n'esi obi ike
Ewooo aku n'esi obi ike (swear)
Olisa b'inyenum ike mmadu ise
So anyi tinye alu egwete n'obu ife
Ahhhh
Aku n'esi obi ike
Ewooo aku n'esi obi ike
Olisa b'inyenum ike mmadu ise (otua)
So anyi tinye alu egwete n'obu ife
Ayyyyy
Chuba the money, odia
Rags to riches, anyi n'iya
Ke maka umunwa, odia
Verified Rydars, anyi n'iya
Nwoke di njo I no dey jonse
Drops some liquor for the gods (iseee)
Owu kanyi nasor, no be ghost
Take my opps down, no remorse (cha cha)
Dollar rise una dey vex
Obulu for onye na cashy foreign (facts)
Amam si egwua bu calling
But anything for the money (on God)
Never will I take a soul (never)
But go offside for my goal
No director, I still play my role (ayyy)
Too much wave, hasina mbu flow (gbess)
You say na vanity, after all my pain
Principality, wan dey come my way
We pray for sanity, to clean up my stain
I see enemity, every night and day