Mad o
Wo yo
Phizzy boi
As I Dey do my thing on a low
Let your mercy Dey follow me o
And let no one know my parole
Make bad belle no follow me o
Everyday we keep on pushing
Eleda lon bami reason
Family sef dey no dey care for me o
Sheybi iwo nikan ni kode selo mi o
Nah why bad boy no Dey fall for them at all
Some said I be cool nigga those days
I'm very very sorry if I'm truly don change o
Them say choir boy don turn to gangster
Never judge me cos you're not my brother
Keep judging like you can burn with me
Hell Dey fear me so no go judge on me
I get reason to leave home to search for the money
Kowo sa le pe
Make I bless up my mummy
Moti fi werey jako lo
All about the money
Drop in the trash if it's not for money
Better pin dah
And if e happen dem go stay
When there's nothing dem go japa
Oya pin dah thing
Woa woa make you pin dah thing pin dah thing yee o ah
If I say make I dey talk I go tire
Steady work Dey make man tire
Jah ask for my aza
Finally I'm gone
See as all of us Dey blow
E sure me die e go reach my turn
What a man can't do with their voodoo
Baba go shey lowo kan
They wan know how the matter Dey be for your side
Even the mugu ones go wan Dey advise
Even pastor Dey lie for hin member
Because of raba wakaida
Fellow human to le mu ni sona
Sheybi olorun lo le mu ni jana
When it's dark around
T'in ro pe kosona
Baba mi ti mumi jana
I get reason to leave home to search for the money
Kowo sa le pe
Make I bless up my mummy
Moti fi werey jako lo
All about the money
Drop in the trash if it's not for money
Better pin dah
And if e happen dem go stay
When there's nothing dem go japa
Oya pin dah thing
Woa woa make you pin dah thing pin dah thing yee o ah
Pondis