Back to Top

Pin Kay - I'm Drunk Lyrics



Pin Kay - I'm Drunk Lyrics




Come take me photo
Come carry me go
For inside your motor
Fine boy like bobo
Come take me photo
Come carry me go
For inside your motor
Fine boy like bobo

Come take me photo (take take take)
Come carry me go (oh take take take)
For inside your motor (pem pem pe)
Fine boy like bobo (pemperi pem pepe)
Come take me photo ( je je je)
Come carry me go (jejeli jejeli)
For inside your motor (take take take)
Fine boy like bobo (pemperi pem pem pe)

As you I follow you go canada
I for dey with you before oliva
So because I no too get bar
Na why you leave me follow omoba
Come take me photo
No take my coco
You don burst my logo
Fine boy like bobo

Say me I don wowo
See me I don wowo
I no get shikwan oh
I no fit chop shito

Help me go call bambella
Make him come with okada
Carry me go cappella
Cause I don fall yakata
But I no go jakata
Wetin come be the matter
She don reason my matter
She don go tell my mother

Shey you take my photo
Carry go where I no know
This thing wey you do me
This thing wey you do me

Come take my motor
No take my Igbo
Come take me go home
No take me unknown

Come take me photo (take take take)
Come carry me go (oh take take take)
For inside your motor (pem pem pe)
Fine boy like bobo (pemperi pem pepe)
Come take me photo ( je je je)
Come carry me go (jejeli jejeli)
For inside your motor (take take take)
Fine boy like bobo (pemperi pem pem pe)

Come take me photo
Come carry me go
For inside your motor
Fine boy like bobo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Come take me photo
Come carry me go
For inside your motor
Fine boy like bobo
Come take me photo
Come carry me go
For inside your motor
Fine boy like bobo

Come take me photo (take take take)
Come carry me go (oh take take take)
For inside your motor (pem pem pe)
Fine boy like bobo (pemperi pem pepe)
Come take me photo ( je je je)
Come carry me go (jejeli jejeli)
For inside your motor (take take take)
Fine boy like bobo (pemperi pem pem pe)

As you I follow you go canada
I for dey with you before oliva
So because I no too get bar
Na why you leave me follow omoba
Come take me photo
No take my coco
You don burst my logo
Fine boy like bobo

Say me I don wowo
See me I don wowo
I no get shikwan oh
I no fit chop shito

Help me go call bambella
Make him come with okada
Carry me go cappella
Cause I don fall yakata
But I no go jakata
Wetin come be the matter
She don reason my matter
She don go tell my mother

Shey you take my photo
Carry go where I no know
This thing wey you do me
This thing wey you do me

Come take my motor
No take my Igbo
Come take me go home
No take me unknown

Come take me photo (take take take)
Come carry me go (oh take take take)
For inside your motor (pem pem pe)
Fine boy like bobo (pemperi pem pepe)
Come take me photo ( je je je)
Come carry me go (jejeli jejeli)
For inside your motor (take take take)
Fine boy like bobo (pemperi pem pem pe)

Come take me photo
Come carry me go
For inside your motor
Fine boy like bobo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Emmanuel Ihaenacho
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Pin Kay



Pin Kay - I'm Drunk Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Pin Kay
Language: English
Length: 3:05
Written by: Emmanuel Ihaenacho
[Correct Info]
Tags:
No tags yet