Run for your life, run for your life, run for your life, run for your life, run for your life, free, free
No go dey do pass yourself, cause if you kpai then go quick buy casket
Remember say life sef nah market, you better use your sense, no forget
No forget oh, reset oh, correct oh, JeJe laiye gba,no do gra gra rora
Brother my brother, you wan to bam-bam, calm down, calm down
Shayo lo, shayo lo, shayo lo ogoro No be malt, you go drink all con dey fall con dey fall na your fault, con dey run con dey run, con dey run
Shayo lo, shayo lo, shayo lo ogoro No be malt, you go drink all con dey fall con dey fall na your fault, con dey run con dey run, con dey run
Run, run, run, run, run, run, run,run
Where you Dey run Run, run, run, run, run, run, run,run
Where you Dey run to
I get the tactics, tactics cause I been living up since 90s-90's
I nor Dey speak in tongue Latin, Latin
I sabi score goal like obafemi martins, martins, attention at ease, at ease
My music nor be Jaguar Janties, Janties
A very strong Mathematics matics
Enter your body like na magic, magic
Shayo lo, shayo lo, shayo lo ogoro No be malt, you go drink all con dey fall con dey fall na your fault, con dey run con dey run, con dey run
Shayo lo, shayo lo, shayo lo ogoro No be malt, you go drink all con dey fall con dey fall na your fault, con dey run con dey run, con dey run
Run, run, run, ra-ra-run
Run, run, where you dey run to
Run, run, ra-ra-run
Run, run, where you dey run to
Run, run, ra-ra-run
Run, run, where you dey run to
Run, run, ra-ra-run
Run, run, where you dey run to
I get the tactics, tactics cause I been living up since 90s-90's
I nor Dey speak in tongue Latin, Latin
I sabi score goal like obafemi martins, martins
Swaps
Swaps
Swaps