Back to Top

Pitzi - Øn my grind (Freestyle) Lyrics

Pitzi - Øn my grind (Freestyle) Lyrics
Official

Amakamakayaya pitzi
(Eyeeaa)
Oya put am for your pocket i no get time for nonsense steady on my grind I am upstairs from now down to sunset oh I go hot sef o
You no fit use my clay to mold your way use my soil to grow your taste
Na lie na lie e ohh
I pray and fast cast and bind enemies come dem fall and die 10 thousand by my side but still yet dem no bear me
Only jah be my guide only am
Dey run myself na why be say I no Dey fear any MTF wey near me Yh
Buyaka buyaka I am ending things buyaka buyaka rest in peace dem no know say me I Dey run in peace I Dey run my thing on lonely key
You don't need to be dramatic you know my blessing na automatic brotherly I swear you are capping you are capping you are capping

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Amakamakayaya pitzi
(Eyeeaa)
Oya put am for your pocket i no get time for nonsense steady on my grind I am upstairs from now down to sunset oh I go hot sef o
You no fit use my clay to mold your way use my soil to grow your taste
Na lie na lie e ohh
I pray and fast cast and bind enemies come dem fall and die 10 thousand by my side but still yet dem no bear me
Only jah be my guide only am
Dey run myself na why be say I no Dey fear any MTF wey near me Yh
Buyaka buyaka I am ending things buyaka buyaka rest in peace dem no know say me I Dey run in peace I Dey run my thing on lonely key
You don't need to be dramatic you know my blessing na automatic brotherly I swear you are capping you are capping you are capping
Oya put am for your pocket i no get time for nonsense steady on my grind I am upstairs from now down to sunset oh I go hot sef o
You no fit use my clay to mold your way use my soil to grow your taste
Na lie na lie e ohh
(Eyeeaa)
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Isaac Aikhoje
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Pitzi

Pitzi - Øn my grind (Freestyle) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Pitzi
Language: English
Length: 2:27
Written by: Isaac Aikhoje
[Correct Info]
Tags:
No tags yet